Back to Top

Flykid - Wetin Dey Lyrics

Flykid - Wetin Dey Lyrics
Official

I hope that you feeling the vibe
Chase dem comot if dey killing the vibe ha
Shebi you feeling the vibe
Make dem Waka if dey killing the vibe
One time one time
Turn it up one time boy Flykid
Shebi you feeling the vibe
Make dem Waka if dey killing the vibe
As we enter the club dey be hyping the boy
Wetin dey exagerate
Shayo Don land and our eyes Don dey close Wetin dey intoxicate
As dem see us dey come dem dey japa comot
Wetin dey exterminate
So many haters be checking the boy
Wetin dey examinate
We be boss from the onset
Swagger like quavo and offset
And I no get time for nonsense
Party dey dull e dey make me dey upset
Make your body shake make your body shake o
Baby dey scatter the place
Make the men craze make the men craze o
As dem dey enter the place o haya
Wetin dey gbon gbon gbon
Ladies be shaking their bum bum bum
As we dey enter place they must to turn up
O ti di Dan Dan dan
Wetin dey gbon gbon gbon
Ladies be shaking their bum bum bum
As we dey enter place they must to turn up
O ti di dan dan dan
20 Girls in the crib on a daily bases
Wetin dey fornicate
15 Others be dey calling my phone
Wetin dey communicate
We be popping bottles till the break of the dawn
Oluwa Wetin dey celebrate
Whether we broke whether we never broke
Alaye wetin dey deliberate
Dem wan leave me for junction
Poverty no be my portion
Dem be dey watch us with caution
Yawa Don gas dem Don run out of options

Han Han... wetin dey happen... wetin dey exaggerate
One time
I hope that you feeling the vibe
Chase dem comot if dey killing the vibe ha
Shebi you feeling the vibe
Make dem Waka if dey killing the vibe
I hope that you feeling the vibe
Chase dem comot if dey killing the vibe

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Komolafe Flykid
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Flykid

Flykid - Wetin Dey Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Flykid
Language: English
Length: 3:02
Written by: Komolafe Flykid

Tags:
No tags yet