Back to Top

Fake Actors Video (MV)




Performed By: GAD THE SCREAMER
Language: English
Length: 3:11
Written by: Gad Odogwu




GAD THE SCREAMER - Fake Actors Lyrics
Official




Gad The Screamer
I don't fake for the mandem
And the ones wey dey fake for the mandem I don't see them, no
I don't see them, no
Original battery, fully charged and steady gassed and I don't feel them, no
Me I don't feel them,no
I can't fake when I go outside
Not a gangster, me I no wan fight
But I get goons wey go wan fight
All dem gats do na call their price
If you understand where I'm from
You no fit dey expect me to pretend
Me I don't pretend
Some of dem be fake actors
Speak phoné with their H-Factor
Fake posts, fake captions
No money and no action
Some of dem be fake actors
Speak phoné with their H-Factor
Fake posts, fake captions
No money and no action
Small nyansh dey shake(Small nyansh dey shake)
Aha, Some of dem for your timeline
Dey shame others who cannot do what they can't do
And that's not fair
You wanna pop bottles cuz your neighbour done pop bottles, Oh, you go learn
(I swear, you gonn' learn)
I can't fake when I go outside
Not a gangster, me I no wan fight
But I get goons wey go wan fight
All dem gats do na call their price
If you understand where I'm from
You no fit dey expect me to pretend
Me, I don't pretend
Some of dem be fake actors
Speak phonè with their H-Factor
Fake posts, fake caption
No money and no action
Some of dem be fake actors
Speak phonè with their H-Factor
Fake posts, fake caption
No money and no action
Small nyansh dey shake(Small nyansh dey shake)
Aha eh
Small nyansh dey shake
Fake men dey shake, g
Ahn
Fake men with their fake lives
Everyday for porn site
But Ayra Starr got wear skirt, una go attack am, e no nice, éh
Fake men with their fake actions
Aha
Gad The Screamer
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Gad The Screamer
I don't fake for the mandem
And the ones wey dey fake for the mandem I don't see them, no
I don't see them, no
Original battery, fully charged and steady gassed and I don't feel them, no
Me I don't feel them,no
I can't fake when I go outside
Not a gangster, me I no wan fight
But I get goons wey go wan fight
All dem gats do na call their price
If you understand where I'm from
You no fit dey expect me to pretend
Me I don't pretend
Some of dem be fake actors
Speak phoné with their H-Factor
Fake posts, fake captions
No money and no action
Some of dem be fake actors
Speak phoné with their H-Factor
Fake posts, fake captions
No money and no action
Small nyansh dey shake(Small nyansh dey shake)
Aha, Some of dem for your timeline
Dey shame others who cannot do what they can't do
And that's not fair
You wanna pop bottles cuz your neighbour done pop bottles, Oh, you go learn
(I swear, you gonn' learn)
I can't fake when I go outside
Not a gangster, me I no wan fight
But I get goons wey go wan fight
All dem gats do na call their price
If you understand where I'm from
You no fit dey expect me to pretend
Me, I don't pretend
Some of dem be fake actors
Speak phonè with their H-Factor
Fake posts, fake caption
No money and no action
Some of dem be fake actors
Speak phonè with their H-Factor
Fake posts, fake caption
No money and no action
Small nyansh dey shake(Small nyansh dey shake)
Aha eh
Small nyansh dey shake
Fake men dey shake, g
Ahn
Fake men with their fake lives
Everyday for porn site
But Ayra Starr got wear skirt, una go attack am, e no nice, éh
Fake men with their fake actions
Aha
Gad The Screamer
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Gad Odogwu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid


Tags:
No tags yet