Back to Top

Gdlpeeid - Olodo Lyrics

Gdlpeeid - Olodo Lyrics

UP!

Hello Emeka (Hello)
Remember the exams wey we dey write we no pass (We no dey pass)
They say my head e get big space like an acre (Big die)
We no dey stay inside the class
Jump the fence before dem ring the closing bell
All the test we been dey fail for the class
Oju eja dem sing for me inside the class (Olodo rabata)
Cause I always get zero over 10
But now I don dey add dem zeros
Don dey chase my dough
Don dey smoke the igbo
But before we dey smoke the igbo
Now I don dey stack my zeros...(I dey stake am)
Chase my dough... (I swear I don dey chase am)
Smoke my igbo...(Smoke smoke)
Just lemme make I moul my igbo... (Lemme lemme abeg make I moul am)

When I turn up dem dey call me olodo (Yea yea)
Cause they know I'm steady getting my zeros (Yea yea)
We no dey pass but we dey hustle on the low (Yea yea)
We dey ontop and we dey shine like bololo (Yea yea)

We dey ontop and we dey shine like bololo (Yea)
When I turn up dem dey call me olodo
Cause they know I'm steady getting my zeros
We no dey pass but we dey hustle on the low
We dey ontop and we dey shine like bololo

CGPA dey go down
But my money dey come up
For the class we no dey top
But for the doinz we dey ball
Shey you been dey cover book
Cause you no want make we copy
My guy I wish you well
I hope you winning in life (I hope you winning bro)

UPBLOWN!

(Yea yea)
(Yea yea)
(Yea yea)
(Yea)
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: God'swill Iwuoha
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Gdlpeeid

Gdlpeeid - Olodo Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Gdlpeeid
Language: English
Length: 3:01
Written by: God'swill Iwuoha

Tags:
No tags yet