Back to Top

Gthree Mayami - Love or Money Lyrics

theme

Gthree Mayami - Love or Money Lyrics




No limit music o
International boy pon the rhythm and the base
Mayami baby o
I just realise say love is blind
But it is you I want see when I close my eyes o
I know say your friends them no like my style
I'm just a young boy trying to get the cash o

Hope you remember
Back in december
Na my love wey dey sweet for your heart o
You no go regret am
Say you fall in love with me
But I've one question for you baby o

When money no dey my side o
Hope you go dey my side o
Shey you no go fall my hand o
When no dey my o
Hope you go dey my side o
You no go fall my hand o

Hope sey you no go kolobi emeka
Baby no go kolobi another
You no go kolobi my brother
I hope say you no kolobi emeka
Ah you no go kolobo another
You no go kolobi my brother o

My body and my soul is for you
No go ever play with your love
Tell your mama am coming for you
My body and my soul is for you
No go ever play with your love
Tell your mama am coming for you
For you... for you

Hope you remember
Back in December
Na my love wey dey sweet for your heart o
You no go regret am
Say you fall in love with me
But I've got one question for you baby o

When money no dey my side o
Hope you go dey my side o
Shey you no go fall my hand o
When money no dey my side o
Hope you go dey my side o
You no go fall my hand o

Hope say you no go kolobi emeka
You no go kolobi another
You no go kolobi my brother
I hope say you no go kolobi emeka
You no go kolobi another
You no go kolobi my brother

No limit music o
Mayami boy pon deck
Mayami boy pon deck o
Give dem the gbedu
Give dem the gbedu
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

No limit music o
International boy pon the rhythm and the base
Mayami baby o
I just realise say love is blind
But it is you I want see when I close my eyes o
I know say your friends them no like my style
I'm just a young boy trying to get the cash o

Hope you remember
Back in december
Na my love wey dey sweet for your heart o
You no go regret am
Say you fall in love with me
But I've one question for you baby o

When money no dey my side o
Hope you go dey my side o
Shey you no go fall my hand o
When no dey my o
Hope you go dey my side o
You no go fall my hand o

Hope sey you no go kolobi emeka
Baby no go kolobi another
You no go kolobi my brother
I hope say you no kolobi emeka
Ah you no go kolobo another
You no go kolobi my brother o

My body and my soul is for you
No go ever play with your love
Tell your mama am coming for you
My body and my soul is for you
No go ever play with your love
Tell your mama am coming for you
For you... for you

Hope you remember
Back in December
Na my love wey dey sweet for your heart o
You no go regret am
Say you fall in love with me
But I've got one question for you baby o

When money no dey my side o
Hope you go dey my side o
Shey you no go fall my hand o
When money no dey my side o
Hope you go dey my side o
You no go fall my hand o

Hope say you no go kolobi emeka
You no go kolobi another
You no go kolobi my brother
I hope say you no go kolobi emeka
You no go kolobi another
You no go kolobi my brother

No limit music o
Mayami boy pon deck
Mayami boy pon deck o
Give dem the gbedu
Give dem the gbedu
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Frank Ndubuisi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid
LyricFind




Gthree Mayami Love or Money Video


Performed By: Gthree Mayami
Language: English
Length: 3:25
Written by: Frank Ndubuisi

Tags:
No tags yet