Met this girl from my villa
Lightskinned girl from adisa
Walked up to her and I teased her, pulled her
See her clean smile like a mirror
She smelled so nice that shii turn me on
Make a man strong like a stallion
Gat me smiling hard like moron
Even if her man come me I no go run
Wetin you dey tell me
Say she ain't ready
Shey you wan Dey wyn ni
Wetin i go do
Nothing I no fit to do
Butterflies in my belly
Smile so curly
Back so fluffy
Girl so bad me I fii give all of my money
Omo kilo kan mi
I'll Take her to mummy and daddy
Sabi all your favorite things
Are you surprised at this
Told me our way back
Stuck in my memories
I no fit forget the things
Even the little things
That's how much you mean to me
Isn't I romantic
AMA give you everything, just promise to come with me Yh
The way she wyn it, bad girl rewind it, put it where you want it
Tell me how you like it
Girly so pretty and damn she nasty
Me I wanna have it x2
Drinks on daddy
Tell all your friends them
Make them come chill come party with my mandem
Drinks on daddy
Tell all your friends them
Make them chill come party with my mandem
Wetin you dey tell me
Say she ain't ready
Shey you wan Dey wyn ni
Wetin I go do
Nothing I fit to do
Butterflies in my belly
Smile so curly
Back so fluffy
Girl so bad Miafi give all of my money
Omo kilo kan mi
Take her to mummy and daddy