Back to Top

Audio Donation Video (MV)

Performed By: Harrysong
Length: 2:28
Written by: Harryson Tare Okirir

Harrysong - Audio Donation Lyrics
Official

Audio donation lai e la e la la
Don take over the nation lai e la e la la
For this coronation lai e la e la la
Dem don quarantine the nation lai e la e la la
Me sef I wan donate donate
I get one trillion to donate donate
Even my kidney to donate donate
Aso Rock send the details
Instead of me to give to the poor I give to elites
Smart guys sharp guys oya now

Audio donation lai e la e la la
Lia Muhammed o lai e la e la la
For this coronation lai e la e la la
Dem don quarantine the nation
Abeg how much we don donate donate
Wey the donators wey the receiver
Can I see the balance
Abeg more people wan donate eh
Accountant General office burn who can relate
Who wise who be fool ebelebe

Audio donation lai e la e la la
Lia Muhammed o lai e la e la la
For this coronation lai e la e la la
Dem don quarantine the nation lai e la e la la
Dem say make we stay for house
Say Corona dey come ahan
Co-ro neva land10 billion dollars wan go
As thief no dey tire o
Thief no dey rest
Thief no dey shame
But some god no dey sleep

Lai e la e la la
Don take over the nation lai e la e la la
For this coronation lai e la e la la
Dem don quarantine the nation lai la e la la
Muhammed o
Lia Muhammed o
My oga Muhammed o
For this quarantine
For this quarantine
Dem don corona the nation eh
No be everything weh eye dey see
Na e mouth dey talk oh oh oh
Ebelebe
Right about now
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Harryson Tare Okirir
Copyright: Lyrics © Downtown Music Publishing

Back to: Harrysong

Tags:
No tags yet