Back to Top

Harrysong - Selense II [Album] Lyrics

Harrysong - Selense II [Album] Lyrics
Official

[ Featuring Iyanya, Dice Ailes ]

Ladies and gentlemen gossip dey for town
No wonder the boy don dey selense selense oh sense
Sista abeggi selense selense oh sense
Dem say president na him dey call hin phone selense oh sense
Even the Mercedes no be bulletproof selense oh sense
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh sense iyea

From May 29th we don dey for June 12 selense
Before we go know Christmas go be June 10
Everybody ni Nija
Selense Congo
Orangey Limpopo Zambezi
Who no want us to selense na hin sabi selense
He don jollof selense
Ha one selense
Ha two selense
Because there is no one greater than Jehovah Lord Divine

Now the boy don dey selense selense oh sense

Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh sense

Remember all the facts only dem say guys no go blow dem say
But the other day dem try kidnap am when he show dem say
Sheyy you hear say Otedola dey call hin phone no bi dem say
It doesn't it mean him beeen dey chopulate on him label no bi me say oo
Aiye ma le I been dey sing the things wetin I do dem copy oh oh oh selense
Dey copy the swaggs stealing my name spelling it different selense
So what a time to be alive I think am killing it God don dey selense
I got the keys keys to the house keys to the Mercedes ooh oh oh

He just dey show her sexy body selense
Dey say Iyanya don dey old he no go marry selense
Dem say which day we go see your own assurance selense or sense
Ika gualamo lele selense
Oga police o selense wetin be dis oo selense
Oga forget the boys oo selense he wan to vex oo heyy

Ooh sista abeggi selense selense oh sense
Ha everybody don dey selense selense oh sense
Ehyy Africa don dey selense selense oh sense
Haa haa Alterplate hin don dey selense oh sense

Young Alfa don dey selense
Oohai everybody don dey selense
Haai young Alfa
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: AYOLEYI HANNIEL SOLOMON, OLIVER JESSY EZE, OLUWATOBILOBA DANIEL ANIDUGBE, TARE HARRY OKIRI
Copyright: Lyrics © Downtown Music Publishing

Back to: Harrysong

Harrysong - Selense II [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet