Back to Top

Haywise_official - Stateus(status) Lyrics

Official

I've been calling unto God
And my sweat is Turning Blood
Awon boys o do omoge mon, now all they f*ck with is Drugs
No jobs, only job the NIGGAR get is Blow jobs
This country no Dey move at all infact we no Dey crawl
All the buildings wey collapse na cos The country Dey shake
When the foundation is weak, kiini bricklayer le shey
Many ladies dey battle with hunger, why dem no go slay
And this country is on a pause, baba God bawa te play
I Dey jaapa anytime wey I see those men in black black
I tell them say I be rapper But they locked me up behind bars
Politicians making promises they can never fulfil
Owo yen necessary, secure the bag ti martins Fill
We tweeting Endsars, but Shey o de le end sha
Is it until every kolade on street is dead man
Everyday we screaming, but this leaders turning deaf ears
All the matter wey Dey sup, wonsunle like a bed spread
Democracy maintains freedom is a birth right
But we no dey free for street, or shey we be bad child?
I'm having surgery from the pain of all this bad life
Won treat wa bi Animal, like we live in a wildlife
Awon youth loyun oro but na who go deliver us
Many leaders looks so legal but they live in illegal world
Efcc arresting Yahoo boy, shey that one na legal work
Politicians kowoje making it look like normal stunt
Make I pause here, make I no go rot in Jail o
A lot of innocent for jail wey dem no gree the bail o
We screaming Endsars but they beat us till we lay low
Every time lan dibo, but won gbe wa sori scale o
Mekunu wa sanya je, bi ti bread, oju ti red
Many ti dead, we've been misled, into the dark, and no one cares
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Oladipo Kolade
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Haywise_official - Stateus(status) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Haywise_official
Length: 2:19
Written by: Oladipo Kolade

Tags:
No tags yet