Back to Top

H.E.C - Aje (feat. Pitanic) Lyrics

H.E.C - Aje (feat. Pitanic) Lyrics
Official

People change for the dough
Let them leave carry go
People change for the dough
Never say never cause oboy you never know
Small money wey you get you dey raise shoulder
5 milli and you don dey form takeover
Most high, everybody else dey lower
You dey oppress your guys dem dey dey sober
Carry slay queens wey you don dey time
You forget the girl wey dey when you been dey grind
No wonder these chicks no dey want broke boys cause
Dem go break ladder when dem don climb
Pride too heavy, your back don bend
Small question wey dem ask, you go dey form vex
You forget family, you forget friends
Money show you change circle and circumference
You don blow now so you wan change phone
You forget the days wey you call my place home
Wooooooo, but i'm not mad at you tho
The day you come back to your senses imma hala you bro
It's so bad o..... you make money you forget people
Wey you been dey chill with o
It's so bad o
You leave that girl wey fit die for your matter anytime
Omo it's so bad o... you make money you forget people
Wey you been dey chill with o
Its so bad o... you leave that girl wey fit die for your matter anytime
Aje aje o, aje aje o
Aje aje, you leave that girl wey fit die for your matter anytime
Aje aje o, aje aje o
Aje aje, you leave that girl wey fit die for your matter anytime uhh
If your own bar come dem go shout pass
Follow you navigate like a compass
Dey shout boss boss when you no be peace mass
Motherf*cking green snakes in a green grass
Dem go march follow you like the military
Carry hand up dey form humility
You were loyal what the f*ck happened to you bro
You were my bro until you broke the bro code
You don blow so you fashi all your bros
You be smashing all the hoes cause you dashing them the dough
Wear gold chain, dey form bruce willis
Invest you no gree, e go soon finish
Before the fall comes pride dem no tell you
If you no send me boy i no send you
But i'm not mad at you though

It's so bad o..... you make money you forget the people

Aje aje o, you leave that girl wey fit die for your matter anytime

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Emeka Chukwu, Nwamama Etochie
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: H.E.C

H.E.C - Aje (feat. Pitanic) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: H.E.C
Language: English
Length: 3:37
Written by: Emeka Chukwu, Nwamama Etochie

Tags:
No tags yet