Back to Top

Heni Teey - Give No Room Lyrics

Heni Teey - Give No Room Lyrics

Jonzing oh oh oh jonzing
Ye ye ye jonzing
You suppose to give no room to be jonzing
(jonze)
Oh oh oh jonzing
Ye ye ye jonzing (jonze)

E fit Dey be like say nothing go happen
But wetin Dey be say something must happen
As long as you commit Jah Dey behind you
Na cub wey no get Papa Dey hide for bush

Oh oh oh oH No time to grumble
Spend the cheeze while searching for more
Nobody go take am along when Dey drop out
Ye ye ye ye This life na one o
See am like say na potato
Eat am boiled or fried with ketchup e no matter
So Put on your matching shoes and head on to the moon
No stopping for no foo wowowowo
You blink and you crumble, You snooze and you gon lose, For me I do the most
Wowowowo

Jonzing (jonze)

Easy-peasy these days I don't need drama
I Just wan Dey with Iyore my brother
Friendly, we Dey give no one wahala
We Dey tarkwa sipping Pina Colada

Oh oh oh oh No time to grumble

Nobody go take am along when dey drop out
Ye ye ye ye This life na one o
See am like say na potato
Eat am boiled or fried with ketchup (chai)

You suppose to give no room to be jonzing Oh oh oh jonzing
Ye ye ye jonzing
You suppose to give no room to be........Jonzing
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Unity Osaretin
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Back to: Heni Teey

Heni Teey - Give No Room Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Heni Teey
Language: English
Length: 2:49
Written by: Unity Osaretin

Tags:
No tags yet