10dollarmusic
Majestica
IBOY
Sing
I be fine boy and I sabi sing Go
And I thank my God and my family Go
Thank you my fans for supporting me Go
And people wey love me for who I be Go
If I see beat I dey murder gan
Always on speed like a faragon
Chulo chulo way like Timaya ah
I be fine boy for my area ah
Some say I cary dread like were
Say my dressing be like masquerade
Soro soke kin gbo e were
Me way get sense like yaya toure
I dey observe I dey see everything
All the insults I accept everything
Sebi una say we no dey sing anything
But this is not the right time to say anything
If they see fine boy dem dey hola (hola)
The boy don show dem dey para (para)
They can not seize my fire (fire)
My fans Dey tell me
Go Iboy
Go Iboy go!
Go Iboy go!!
Go!!
When Dey sign me I dey all over
I just dey pray make I take over
I dey all over the internet
Mama just dey pray make e be permanent hmm
I no loose quird I get confidence
The way I sing na my evidence
Moke pe Oluwa kin le ranu pa
Make dem dey play my music all over
I followed all the celebs dem no follow back
I met some elders for Abuja
Nobody show me love no never ah
I Dey find my sheda
Dem no know say I never get the raba
Some Dey busy dey send me Aza
When I stepped out them hala my name
If they see fine boy dem dey hola (hola)
The boy don show dem dey para (para)
They can not seize my fire (fire)
My fans Dey tell me
Go Iboy
Go Iboy go!
Go Iboy go!!
Go!
Popular to the world wide
10dollar 10dollar music na ni
Para para para