Back to Top

Ice v - Suffer Head Lyrics



Ice v - Suffer Head Lyrics




(FreeGba)
Nigeria jaga jaga oh
Them chop me maga maga ooh ohh
I no see food to Dey chop so I kwechiri tight for inside domot oh
Government don kill my shine
Make them no Dey deceive us like that
Make we chase bad government comot oh
E go bad if we leave am like that

Plenty people Dey for road wey no see food to chop at all oh oh
(Aye denge pose, take photo make I denge pose)
Plenty people Dey for road and they no get their own domot oh
(Aye Denge pose, take photo make I denge pose ololo)

Call me suffer head oh
I no be April fool oh oh
Call me suffer head oh
I no be April fool oh
Them Dey call me suffer head olo
I no be April fool lololo
Call me suffer head
Them Dey call me suffer head

(Aye)

Wire me money oh make I Dey follow you to Dey jolly oh oh
(Aye denge pose, take photo make I denge pose)
Plenty people Dey for road wey no see food to chop at all
(Aye denge pose, take photo make I denge pose)
Government don steal my shine
Make them no Dey decieve us like that
(Aye denge pose, take photo make I denge pose ololo)

Call me suffer head oh
I no be April fool oh oh
Call me suffer head oh
I no be April fool oh
Them Dey call me suffer head olo
I no be April fool lololo
Call me suffer head
Them Dey call me suffer head
(Aye)
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

(FreeGba)
Nigeria jaga jaga oh
Them chop me maga maga ooh ohh
I no see food to Dey chop so I kwechiri tight for inside domot oh
Government don kill my shine
Make them no Dey deceive us like that
Make we chase bad government comot oh
E go bad if we leave am like that

Plenty people Dey for road wey no see food to chop at all oh oh
(Aye denge pose, take photo make I denge pose)
Plenty people Dey for road and they no get their own domot oh
(Aye Denge pose, take photo make I denge pose ololo)

Call me suffer head oh
I no be April fool oh oh
Call me suffer head oh
I no be April fool oh
Them Dey call me suffer head olo
I no be April fool lololo
Call me suffer head
Them Dey call me suffer head

(Aye)

Wire me money oh make I Dey follow you to Dey jolly oh oh
(Aye denge pose, take photo make I denge pose)
Plenty people Dey for road wey no see food to chop at all
(Aye denge pose, take photo make I denge pose)
Government don steal my shine
Make them no Dey decieve us like that
(Aye denge pose, take photo make I denge pose ololo)

Call me suffer head oh
I no be April fool oh oh
Call me suffer head oh
I no be April fool oh
Them Dey call me suffer head olo
I no be April fool lololo
Call me suffer head
Them Dey call me suffer head
(Aye)
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Victory Egbuchulem
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ice v



Ice v - Suffer Head Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Ice v
Language: English
Length: 2:28
Written by: Victory Egbuchulem

Tags:
No tags yet