Back to Top

Icekid Ds - BOUNCE (feat. WILLBLIN) Lyrics



Icekid Ds - BOUNCE (feat. WILLBLIN) Lyrics
Official




All my girls don Dey shaye
50 boys in apartee
The gbedu dem dey feel am
And them Dey dance am
Come to my room Folashade
Come and whine for me call me zaddey
Make I spray you mulla
Have you for dinner
So she bounce her back on me
No be lie
She makie me shout anokumli
Oh my God Omo I'm feeling fly
She say come to me I no fit decline
Anything I drop na Banga
I be fine boy Wey get Rabba
And I like Fine girls with Backa
Dem say I choose Nyash over career
Upcoming Wey get bouncer
She dey take me high no ladder
We dey poff poff pass no lighter
If the update sure no cast am [Say]
Many many talk no dey full basket
If the update sure we go sip Matel
My guys Wey mad
Dem dey sleep my crib
Gbe gbe gbe
No dey kiss and tell
All my guys bad Agba ballers
If na money Wey loud
We don fall out
If your babe wan dey
We go bend am
If I hear kra kra we don fall out
All my girls don Dey shaye
50 boys in apartee
The gbedu dem dey feel am
And them Dey dance am
Come to my room Folashade
Come and whine for me call me zaddey
Make I spray you mulla
Have you for dinner
So she bounce her back on me
No be lie
She makie me shout anokumli
Oh my God Omo I'm feeling fly
She say come to me I no fit decline
[Do- Do-]
[Hey God]
Say
Every girl wan be my baby mama
Nack am one she dey speak grammar
Fine boy
I too go stubborn
Edo Boy
No dey follow rules
Call me your boy
And I f#ck your rules
Bounce on me
Then I burst in quick
Your boyfriend know
Then I discharge quick
South boy no dey fall in love baby girl
I too go sweet like Agbalumo
Nack am one she dey come for more
Chin chin chon
She dey speak Chinese
Pastor say make I cast and pray
All my guys
Dem dey touch on pay
Bounce on me
I go Like to pay
She dey dey my house
I dey dey Holiday
She dey scream my name
Do- Do-
Do- Do- Do
All my girls don Dey shaye
50 boys in apartee
The gbedu dem dey feel am
And them Dey dance am
Come to my room Folashade
Come and whine for me call me zaddey
Make I spray you mulla
Have you for dinner
So she bounce her back on me
No be lie
She makie me shout anokumli
Oh my God Omo I'm feeling fly
She say come to me I no fit decline
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




All my girls don Dey shaye
50 boys in apartee
The gbedu dem dey feel am
And them Dey dance am
Come to my room Folashade
Come and whine for me call me zaddey
Make I spray you mulla
Have you for dinner
So she bounce her back on me
No be lie
She makie me shout anokumli
Oh my God Omo I'm feeling fly
She say come to me I no fit decline
Anything I drop na Banga
I be fine boy Wey get Rabba
And I like Fine girls with Backa
Dem say I choose Nyash over career
Upcoming Wey get bouncer
She dey take me high no ladder
We dey poff poff pass no lighter
If the update sure no cast am [Say]
Many many talk no dey full basket
If the update sure we go sip Matel
My guys Wey mad
Dem dey sleep my crib
Gbe gbe gbe
No dey kiss and tell
All my guys bad Agba ballers
If na money Wey loud
We don fall out
If your babe wan dey
We go bend am
If I hear kra kra we don fall out
All my girls don Dey shaye
50 boys in apartee
The gbedu dem dey feel am
And them Dey dance am
Come to my room Folashade
Come and whine for me call me zaddey
Make I spray you mulla
Have you for dinner
So she bounce her back on me
No be lie
She makie me shout anokumli
Oh my God Omo I'm feeling fly
She say come to me I no fit decline
[Do- Do-]
[Hey God]
Say
Every girl wan be my baby mama
Nack am one she dey speak grammar
Fine boy
I too go stubborn
Edo Boy
No dey follow rules
Call me your boy
And I f#ck your rules
Bounce on me
Then I burst in quick
Your boyfriend know
Then I discharge quick
South boy no dey fall in love baby girl
I too go sweet like Agbalumo
Nack am one she dey come for more
Chin chin chon
She dey speak Chinese
Pastor say make I cast and pray
All my guys
Dem dey touch on pay
Bounce on me
I go Like to pay
She dey dey my house
I dey dey Holiday
She dey scream my name
Do- Do-
Do- Do- Do
All my girls don Dey shaye
50 boys in apartee
The gbedu dem dey feel am
And them Dey dance am
Come to my room Folashade
Come and whine for me call me zaddey
Make I spray you mulla
Have you for dinner
So she bounce her back on me
No be lie
She makie me shout anokumli
Oh my God Omo I'm feeling fly
She say come to me I no fit decline
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Precious Samuel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Icekid Ds



Icekid Ds - BOUNCE (feat. WILLBLIN) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Icekid Ds
Language: English
Length: 3:32
Written by: Precious Samuel

Tags:
No tags yet