Do- Do-
[Ahhaaann]
Wavy
I no be new comer
Oya check my matter na
Dem no wan check am na
Oya check my matter na
When I drop am
It's a banga
Dem dey feel am
Dem dey love am
For my city
All my niggies
All my baddies
Dem dey vibe
Dem dey dance
For my party
We dey smoke trees
We dey catch cruise
We dey ball
We dey score every season
Tell your baby
If you test me
We go link up
Bang on a daily
[Say]
Good girls get am vibe
Bad girls know their way
Mad man no dey pray
Surely food must come
I no dey like gbege
I dey let my pizza hot
If you wan kon cross my lane
You go jam mad man for road
[Say]
Watyn go kill mad man
No be dirty [dirty dirty]
Sugar sugar sugar
Shey na jedy [jedy jedy]
See mad man
Wey No like dirty [dirty dirty]
Money dey
Shey we go dey party [party party]
Watyn go kill mad man
No be dirty [dirty dirty]
Sugar sugar sugar [shey na jedy]
See mad man
Wey No like dirty [dirty dirty]
Money dey
Shey we go dey party [party party]
And I like girls
Wey dey like girls
Dem dey craze
Dem dey mad
Dem be player
Carolina
Cinderella
She be coach
She dey keep
She be player
[Say]
What's your sign of love
She say she like money [gege]
What's my sign of love
I like big nyash
South boys too dey para [para]
Abino no dey bleach [bleach]
I wan score goal Like Halland [Halland]
Mad man no dey snitch [snitch]
I no fit Kiss and tell
I just wan sip Matel
Watyn make man cry
Go fit still make man laugh
[Say]
Watyn go kill mad man
No be dirty [dirty dirty]
Sugar sugar sugar
Shey na jedy [jedy jedy]
See mad man
Wey No like dirty [dirty dirty]
Money dey
Shey we go dey party [part party]
Watyn go kill mad man
No be dirty [dirty dirty]
Sugar sugar sugar [shey na jedy]
See mad man
Wey No like dirty [dirty dirty]
Money dey
Shey we go dey party [party party]
I no be new comer [I no be new