Update Update Update
[Instrumemtal]
Don go funny [don dey feel am]
Don dey dull me [don dey feel am]
I fit to give you everything you want
Don go funny [okay]
No dey dull me [dull me]
No dey use me [use me]
I fit to give you everything you want
Don go funny [don dey]
She don dey funny
She no dey for me
She dey chop my money [money]
I dey call am mummy yeeehh [mummy]
Kelechi Wey dey Para [para]
She dey use my head dey bottle [bottle]
She don order many Shayo [shayo]
She no want want let me level [unto]
I don smoke
I don high
I don shekpe
I swear I wan nack
I don smoke
I don high
I don shekpe
I swear I wan nack
She don dey feel me na
Don dey don dey mezebu [don mezebu]
I no be criminal
Want to want to kolobi
Wan kolobi
Wan totori
Many many don dull duly
I still popory
Unto this totori
She don dey feel me feel me
She don dey give me give me
She don dey bill me bill me
I no be greedy greedy
Monica e' kpa mi na [e' kpa mi na]
Give me something _____ na
Give me something ____ na
I no be Small pikin na
Ehh na
I don nor nor
I don gor gor
I don zeze bu bu ge ge
I don gor gor
I don gaga
I don gaga vuvu gaga
I don smoke
I don high
I don shekpe
I swear I wan nack
I don smoke
I don high
I don shekpe
I swear I wan nack
She don dey feel me na
Don dey don dey mezebu [don mezebu]
I no be criminal
Want to want to kolobi
Wan Kolobi
[I don smoke
I don high
I don shekpe
I swear I wan nack]
[I don smoke
I don high
I don shekpe
I swear I wan nack]
[She don dey feel me na
Don dey don dey mezebu [don mezebu]
I no be criminal
Want to want to kolobi
Wan Kolobi]