Back to Top

Idyl - Juju Lyrics



Idyl - Juju Lyrics




[ Featuring Harrysong ]

Yeah Yeah Yeah... Yeah
Dyli dyli...
HarrySong.. eh
Bahd
Right bout now...

I be somebody,
Wey e no dey mess up
And if you fall for me,
You no go feel like say na f. Up
No drama, no drama
For my side,
No drama, no drama
For my yard...
Hope say no be juju,
Hope you no do vudu
Cus baby I love you,
This is for life...
Hope say no be juju,
Hope you no do vudu
Cus baby I love you,
This is for life

You gat me feeling, (Trouser)
Oh feeling (Ganza)
This kind feeling, (Over)
Deep feelings...(Aza)

You gat me feeling (uber)
Oh feeling (ahhh)
This kind feeling
Deep feeling
Ohhh...

Na juju be that

(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...

How man go do,
Man go do, Man go do
Man gats to fire body
Fire body
Wetin man go do,
Man go do, Man go do
Body no be firewood o
E no be Firewood o

If you no won come,
Tell me say you no won come
No need to gberaga
If you no won do,
Tell me say you no won do now,
No need to raise body
Ahh.

Wahala don wear trouser (Trouser)

Inside eleganza (Ganza)
She no won come over (over)
But she won to send aza (Aza)
Say make I book uber (uber)
Uber na 10 thousand...
Ahh....
How I go book uber
My guy, say
No be juju be that?
(Na juju be that)
(Chorus)
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...

Na juju be that
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Yeah Yeah Yeah... Yeah
Dyli dyli...
HarrySong.. eh
Bahd
Right bout now...

I be somebody,
Wey e no dey mess up
And if you fall for me,
You no go feel like say na f. Up
No drama, no drama
For my side,
No drama, no drama
For my yard...
Hope say no be juju,
Hope you no do vudu
Cus baby I love you,
This is for life...
Hope say no be juju,
Hope you no do vudu
Cus baby I love you,
This is for life

You gat me feeling, (Trouser)
Oh feeling (Ganza)
This kind feeling, (Over)
Deep feelings...(Aza)

You gat me feeling (uber)
Oh feeling (ahhh)
This kind feeling
Deep feeling
Ohhh...

Na juju be that

(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...

How man go do,
Man go do, Man go do
Man gats to fire body
Fire body
Wetin man go do,
Man go do, Man go do
Body no be firewood o
E no be Firewood o

If you no won come,
Tell me say you no won come
No need to gberaga
If you no won do,
Tell me say you no won do now,
No need to raise body
Ahh.

Wahala don wear trouser (Trouser)

Inside eleganza (Ganza)
She no won come over (over)
But she won to send aza (Aza)
Say make I book uber (uber)
Uber na 10 thousand...
Ahh....
How I go book uber
My guy, say
No be juju be that?
(Na juju be that)
(Chorus)
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...
Na juju be that
(Na juju be that)
Na juju
(Na juju be that)...

Na juju be that
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Daniel Diongoli, Bizzouch
Copyright: Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Back to: Idyl



Idyl - Juju Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Idyl
Featuring: Harrysong
Language: English
Length: 2:47
Written by: Daniel Diongoli, Bizzouch

Tags:
No tags yet