Back to Top

How I Feel Video (MV)

Performed By: iFlowzy
Language: English
Length: 3:26
Written by: Adedayo Ayeni

iFlowzy - How I Feel Lyrics
Official

Pass me the mic, make I tell you how I feel
You know how it is
Even if you no know
Say now you go know
Been a long time man, I been on the grind
Been a long time man, I been on this job
Been a long time man, I been on this hustle
No be by muscle
Many days, many nights
Many lows, many highs
Still on this hustle
Many pains, many gains
Many cries, plenty smiles
No be by muscle
I thank Baba God cause e don dey better
He no dey fail me it's getting greater, greater
Many many good things
He dey lift me higher
I thank you my creator
So when I wake up in the morning
I go down on my knees and pray
And pray
Reposition my thoughts, so I'm gonna feel good all day
All day
So many things wey you no know
Many things wey I no know
So many things wey you no know
Many good things we go know
Dem no send, if you no get
Dem no send if you no eat o
Dem no send if you no fresh
All dem send nah dem own know
Money on my mind, I dey hustle all the time
I don make up my mind o
Steady on my grind, I dey hustle all the time
I want better tomorrow, yeah
Many days, many nights
Many lows, many highs
Still on this hustle
Many pains, many gains
Many cries, plenty smiles
No be by muscle
I thank Baba God cause e done dey better
He no dey fail me it's getting greater, greater
Many, many good things He dey lift me higher
I thank you my creator
Oluwani, you don see Oluwani, yeah
Oluwani, shey beti ri Oluwani, oh, oh
Oluwani, you don see Oluwani, yeah
Oluwani, she beti ri Oluwani
Day by day, you deh fill me with your grace
And I, can't deny, say your love is really true
Cause I, feel your presence in everything I do
If not for you, then tell me who is who
Money on my mind, I deh hustle all the time
I don't wake up my mind though
Steady on my grind, I deh hustle all the time

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Adedayo Ayeni
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: iFlowzy

Tags:
No tags yet