Back to Top

I.N.I & Spycee - Tacha Lyrics



I.N.I & Spycee - Tacha Lyrics
Official




Mmhm
Yeah, Maslee beat aha..popin boys
I.n.I and Spycee and the winner for big brother 2019 is
They're not ready (ladies and gentlemen)
Ah..ya know
Tacha tacha tacha
Me like a girl Wey dey ginger me
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me oo oh
Taha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me o
Tacha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me oo
Tacha tacha tacha oo oh
D girl no go gree for me oo
Tacha tacha tacha baby
Who is a winner Tacha Tacha Tacha
See as e dey pepper dem
Over confidence inner d girl system
Na wetin dey wan kill dem
Tacha catch me from the Tv
With e fire wey fit to burn me
No go lie wen I see the bobi
Make a Kingboy dey reason bad ting
Swear Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Ta twerk Ta twerk for my new video
Video video video video
Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Tacha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me o
Girl too dey zuzu body
Girl no go gree for me oo
Tacha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me o
Girl too dey zuzu body
Girl no go gree for me oo
Tacha tacha tacha ooo a oh
Tacha tacha tacha baby ee
Oya come inna me yard I fit open up me gate
And when I cook I swear pepper must to dey eh
Characteristics of a sweet banga o
I too dey follow girl wey do Yanga o
Tacha tacha tacha
Men must wan to touch her touch her touch her
Stretch marks for bobi like tiger tiger
Men dey chase to chop like cheetah cheetah
Me na fit cheat her no
Cos d girl e go know
And go do like e no know
So I tell her as e be o
You deserve d money o
You deserve d money o
Popin boys dey for you oo ooh
Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Ta twerk Ta twerk for my new video
Video video video video
Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Tacha tacha tacha
Me like a girl Wey dey ginger me o
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me oo oh
Taha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me o
Tacha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me o
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me oo
Abobi e don be
Oh ah ah
You understand, kpos
Maslee on deck
Omo is a joke Mehn
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Mmhm
Yeah, Maslee beat aha..popin boys
I.n.I and Spycee and the winner for big brother 2019 is
They're not ready (ladies and gentlemen)
Ah..ya know
Tacha tacha tacha
Me like a girl Wey dey ginger me
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me oo oh
Taha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me o
Tacha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me oo
Tacha tacha tacha oo oh
D girl no go gree for me oo
Tacha tacha tacha baby
Who is a winner Tacha Tacha Tacha
See as e dey pepper dem
Over confidence inner d girl system
Na wetin dey wan kill dem
Tacha catch me from the Tv
With e fire wey fit to burn me
No go lie wen I see the bobi
Make a Kingboy dey reason bad ting
Swear Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Ta twerk Ta twerk for my new video
Video video video video
Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Tacha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me o
Girl too dey zuzu body
Girl no go gree for me oo
Tacha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me o
Girl too dey zuzu body
Girl no go gree for me oo
Tacha tacha tacha ooo a oh
Tacha tacha tacha baby ee
Oya come inna me yard I fit open up me gate
And when I cook I swear pepper must to dey eh
Characteristics of a sweet banga o
I too dey follow girl wey do Yanga o
Tacha tacha tacha
Men must wan to touch her touch her touch her
Stretch marks for bobi like tiger tiger
Men dey chase to chop like cheetah cheetah
Me na fit cheat her no
Cos d girl e go know
And go do like e no know
So I tell her as e be o
You deserve d money o
You deserve d money o
Popin boys dey for you oo ooh
Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Ta twerk Ta twerk for my new video
Video video video video
Tacha go twerk for my new video
Video video video video
Tacha tacha tacha
Me like a girl Wey dey ginger me o
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me oo oh
Taha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me o
Tacha tacha tacha
Me like a girl wey dey ginger me o
D girl too dey zuzu body
D girl no go gree for me oo
Abobi e don be
Oh ah ah
You understand, kpos
Maslee on deck
Omo is a joke Mehn
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ini Udousoro, INIOBONG UDOUSORO, Victor Udosen
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




I.N.I & Spycee - Tacha Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: I.N.I & Spycee
Language: English
Length: 3:15
Written by: Ini Udousoro, INIOBONG UDOUSORO, Victor Udosen

Tags:
No tags yet