Back to Top

Chicharito (Remix) Video (MV)






Ipud Rhymez - Chicharito (Remix) Lyrics




[ Featuring TSCRPT, DJ Frizzie, Emijay ]

Ipud Rhymez Verse:
They call me MOG
Jesus turned water to wine
I'm thinking I could turn you to mine
I'm thinking I could
Face card never declines
So I'm thinking God really took his time
To design you
Girl This your body divine
Your Mum and daddy co-sign
Cos You're the finest in your platoon
And any time you smile
You leave me hypnotised
You're the reason that my heart go

Ripo Ripopo
Girl you no know
That this your body bad pass ini edo
Tear my defense
You're my chicharito
Make I follow you go
To your Puerto Rico

Ripo Ripopo
Girl you no know
That if na you go Kpai me only God knows
Tear my defense
You're my chicharito
Make I follow you go
To your Puerto Rico

Emijay Verse:
Omoge you make me
Wonder why
Wonder wetin
Who you be wey you weak me like this
You make a playboy loyal
Hypnotize me yeah
Put me on my toes
(I dey on my toes)
Inna my mind it's you all over
Oh girl
Be like say na jazz oh uhh
Omoge you bad o gan gan
Yeah you make a man de want to run all over de kolo for you
Wetin you want wey I no fit do
Baby you're my therapy
If e no be you ife
I turn bachelor
I don't want no one
Girl for you matter me I dey hundred
Baby you're my chicharito uhh

TSCRPT Verse:
Baby this your body bad!
And e dey ginger me gan
You give me loving wey dey enter me dear
You got me feeling things wey make man sing
Can you keep my secrets?
Ebelebe (ahh)
Girl I need your loving every day (gan)
Girlie this our matter no be play (no)
Carry your wahala for my case
Ebelebe! Ella, my baby, your love take me miles away
(Miles away)
Make una call on me et laissez-nous faroter
(Faroter)
This your backside is as big as a man can take
(Man can take)
So, no dey do me jonzing, Josie, before matter go late
No dey rush, no dey hurry
Girlie give me love and anoti
Baby no do me fronting
And me go take you church in the morning
No dey rush, no dey hurry
Girlie give me love and anoti
Baby no do me fronting
Cause girl you got me feeling good tonight
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ipud Rhymez Verse:
They call me MOG
Jesus turned water to wine
I'm thinking I could turn you to mine
I'm thinking I could
Face card never declines
So I'm thinking God really took his time
To design you
Girl This your body divine
Your Mum and daddy co-sign
Cos You're the finest in your platoon
And any time you smile
You leave me hypnotised
You're the reason that my heart go

Ripo Ripopo
Girl you no know
That this your body bad pass ini edo
Tear my defense
You're my chicharito
Make I follow you go
To your Puerto Rico

Ripo Ripopo
Girl you no know
That if na you go Kpai me only God knows
Tear my defense
You're my chicharito
Make I follow you go
To your Puerto Rico

Emijay Verse:
Omoge you make me
Wonder why
Wonder wetin
Who you be wey you weak me like this
You make a playboy loyal
Hypnotize me yeah
Put me on my toes
(I dey on my toes)
Inna my mind it's you all over
Oh girl
Be like say na jazz oh uhh
Omoge you bad o gan gan
Yeah you make a man de want to run all over de kolo for you
Wetin you want wey I no fit do
Baby you're my therapy
If e no be you ife
I turn bachelor
I don't want no one
Girl for you matter me I dey hundred
Baby you're my chicharito uhh

TSCRPT Verse:
Baby this your body bad!
And e dey ginger me gan
You give me loving wey dey enter me dear
You got me feeling things wey make man sing
Can you keep my secrets?
Ebelebe (ahh)
Girl I need your loving every day (gan)
Girlie this our matter no be play (no)
Carry your wahala for my case
Ebelebe! Ella, my baby, your love take me miles away
(Miles away)
Make una call on me et laissez-nous faroter
(Faroter)
This your backside is as big as a man can take
(Man can take)
So, no dey do me jonzing, Josie, before matter go late
No dey rush, no dey hurry
Girlie give me love and anoti
Baby no do me fronting
And me go take you church in the morning
No dey rush, no dey hurry
Girlie give me love and anoti
Baby no do me fronting
Cause girl you got me feeling good tonight
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Precious Ude, Jeremiah Mmenim, Tolulope Toluhi
Copyright: Lyrics © Too Lost LLC, Sentric Music

Back to: Ipud Rhymez

Tags:
No tags yet