Back to Top

We Alright Video (MV)

Performed By: Izzik
Length: 3:03
Written by: Isaac Bunna

Izzik - We Alright Lyrics

I just want to kpie right now
My thunder strike them no Dey hear the sound
But e no mean say I no go lightning cheer myself up
I got the peace of music in me o

Them goan be alright
We goan be alright
Them goan feel them vibe
Them Goan be alright

I cannot stop
Be alright...
Till my mama smile
Be alright...
I cannot stop o
Be alright...
Till my people them smile o

Sew your coat according to your size
What if your tailor make mistake
For inside fight I still Dey fight
I pray I no blind till nepa bring light o
Cow bring milk we all go drink am
Some mama born pikin reject am
Na wetin you keep so you no suppose find am
Wahala wahala Dey
Them wan play me like 4 aside o
Cut my heart out say na design o
If you no get just begin to task o
Cause on payday you are chicken and rice o

Ya man the realest dapperman Bucho DeGo mi dey here so
Got mi brethren Zik pon dis one

Backstabbing niggas wanna ride with me
But I killed them all no apologies
We are not legal so we hard to see
Am always high on a low so f*ck gravity
Niggas goan catch AK's but goan die for me
I hate what I've become but whose gonna be bad for me
Mama say go make me proud I done it money safe and sound
Take a good look my bro at my f*cking crown
God o God O God o God O God
Please help me save my legacy to my little boy called prime
Broke niggas no dime
They graduated in pains and covered it up with suits and ties
They Abel and I am Cane
Them fake smiles is full of lies

Music is spiritual
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Isaac Bunna
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Izzik

Tags:
No tags yet