You stab me for back and smile for my face
You still dey vex when i give u small space
If na u tell me wetin u go do
You go dey with who no like u
Instead i go keep enemy for my home o
Nne i go rather stay alone
To sleep with u is f*ckin dangerous
Cuz i can feel the bad blood between us
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood bеtween us
Eh eh eh eh еh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood between us
The second u comot for my place
You left footprints wey i no fit trace
After ur plan no work with mr who
You ran back to u f*ckin mumu
Patient dog go chop big bones
Make i wait for who be my own
To sleep with u is f*ckin dangerous eh
Cuz i can feel the bad blood between us
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood between us
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
I can feel the bad blood between us
Bad blood bad blood bad blood eh
I can feel it between us aha
Shoutout to my niga Cashmilli aha
And my boss too
Am out
[Thanks to Magicmusicng for adding these lyrics]