Back to Top

pressure Video (MV)

Performed By: Jeddy
Language: English
Length: 2:59
Written by: Tosin Adesmith

Jeddy - pressure Lyrics
Official

(Jiddyana, Jiddy on this beat)
Wrapped around my finger
I go get am anytime I need it
Wetin I go do for all this pressure
Before una go and take high measures (Amani, yea)
I no regret to die hard
Go connect like wifi (fi,I)
Gain more followers on my Instagram (yea, oh yea)
(On me)
Hennessey oh, gbemi lo
Oya, gbemi lo
Sho ma gbemi lo
Sho ma gbemi lo
Gbe mi trabaye (gbe mi trabaye)
My denim Godsent
Oh, yea
Money tense
A zillion, le le (a zillion, le le)
They don't resemble me (there ain't no way)
My face currency (dey no get way)
Darling, hello
Tele mi lo le
Emi omo ologo
Don't be a no-show
Whine yo waist (whine yo waist)
Get home late (get home late)
We go party tonight (go party tonight)
While it's summertime (summertime)
Wrapped around my finger (le, le, le)
I go get am anytime I need it (ye, ye, ye)
Wetin I go do for all this pressure
Before una go and take high measures (ye, ye, ye)
I no regret to die hard
Go connect like wifi (yi, fi)
Gain more followers on my Instagram (yea, oh yea)
(On me)
Hennessey oh, gbemi lo
Oya, gbemi lo
Sho ma gbemi lo
Sho ma gbemi lo
Gbe mi trabaye (gbe mi trabaye)
My denim Godsent
Oh, yea
Money tense
A zillion, le le
Oh, yea
Money tense
A zillion, le le
Mommy mama mi oh, ishe
Mama alaja oh, ishe
Mama shake my leg, ishe
Mama Atoyebi, ishe
Dey take me all the way, way, way, way, way
Music mi ti lo again (ye, Amani, yea)
(Omo)
This life no easy
(Omo)
Baba God will teach me (omo)
Dey wan initiate
Dey no fi analyze
Won fe minimize me
Dey wan to kill the light
E ma conversate
No room for debate
My occupation is laughing
I never need to gas it
Wrapped around my finger (le, le, le)
I go get am anytime I need it (ye, ye, ye)
Wetin I go do for all this pressure (oh, ye, ye)

Gbe mi trabaye
My denim Godsent
Oh, yea
Money tense
A zillion, le le
Oh, yea
Money tense
A zillion, le le
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Tosin Adesmith
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Jeddy

Tags:
No tags yet