Back to Top

5am Video (MV)

Performed By: Joebless
Language: English
Length: 3:10
Written by: Jonah Abhasibhewere

Joebless - 5am Lyrics

If nah only me
I swear I no go lie
I go focus on myself
No go bother anybody

If nah only me I swear
I no go care
Think of only myself
Only wetin concern me

But things don change
My eyes don wide
Me and my friends
We don grow wise

From one problem to another
Every Wednesday in church Praying harder
With two good friends
Christopher and Shedrack

And
5am in the morning
We're up on our feet so early
Riding on a bike
No touch light
Thinking of how to make money

Nah who I go call to help me
When everybody dey look up to Me
So I dey think am twice
Before I spend one dime
Make my family no hungry

But they think say for this side We be supermen
Cause' we dey post fine pictures Inna Instagram

They think say for this side we be Supermen

Struggled with so many things Wey I no fit to mention
And at the same time from Different corners many Temptations
We live in a place where's hard to Say congratulation
But me i no beg anybody to give Me attention

Cause' things don change

But they think say for this side we be supermen

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Jonah Abhasibhewere
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Joebless

Tags:
No tags yet