Back to Top

KAE Xander - No Gree Lyrics



KAE Xander - No Gree Lyrics




Me be the K to the A to the E Xander
Oh Nneku Mmawu o-o-o ee

First of all, all arise for the big black sheep (black sheep)
Major-general of the BSc
If ya think you can do this badder than me
Man you're in fih ah rude awakening (keep playing)
Me ah latent
Me ah potent
Me ah never late on me payments (say what)
I confuse them
Me ah wise like a serpent
My flows hit hard like I'm godsent

Ogbeni lock up with your yarning
Ogbeni lock up with your yarning
You dey yarn am kurukere
Gotta show a likkle loving
You gotta show a likkle loving
Shey you no see man eye dey red
Many be mad, few roaming
Make you know wey dey do you
If ah buss out my craze o
Only Eledumare fit ah save yuh

Ehn! Kini
Kilofese
O fe na mi
Kilofese
Mo fo oju won se o
Kilofese
If dem no gree for you
Make you no gree
If I do work for you
Make you pay me
And if you no gree
Me sef no gree
Ehn! Kini
Kilofese
Je ko ori e pe

No come dey form say you be baddest (baddest)
Na OBO be the baddest
Oga sha ma ro ra o
Who dey buga still dey japa
He fit to still meet sapa
Je ko Olorun yo wa o
Do or die since the start of creation
Better move correct or risk a violation
Who reason am, straight discombobulation (o-na-na-na-na)
Roll my fat spliff, issa loud combustion

Ogbeni lock up with your yarning
Ogbeni lock up with your yarning
You dey yarn am kurukere
Gotta show a likkle loving
You gotta show a likkle loving
Shey you no see man eye dey red
Many be mad, few roaming
Make you know wey dey do you
If ah buss out my craze o
Only Eledumare fit ah save yuh

Ehn! Kini
Kilofese
O fe na mi
Kilofese
Mo fo oju won se o
Kilofese
If dem no gree for you
Make you no gree
If I do work for you
Make you pay me
And if you no gree
Me sef no gree
Ehn! Kini
Kilofese
Je ko ori e pe

Eight years in the hustle
And I'm still grinding grinding (grinding)
Masked up, issa stick up
Done with being patient
I'm taking it (oh yeah)
You look me finish think say me I be omo mummy (no way)
But you know nothing about me (oh no o)
You boutta find out about me (yeah yeah yeah)
When I step in, everybody be like who be that (oh no)
And if you doubt me, you should come through to where I'm at (yeah yeah)
Og status in the bag
I no dey carry last (oh yeah)
Hmmmmm
I no dey carry last
Shokolokobangoshe for the mofo (oh no)
Kpenkelemesi for who test my craze
You fit verify
I make the opps scream blood of Jesus

Ehn! Kini
Kilofese
O fe na mi
Kilofese
Mo fo oju won se o
Kilofese
If dem no gree for you
Make you no gree
If I do work for you
Make you pay me
And if you no gree
Me sef no gree
Ehn! Kini
Kilofese
Je ko ori e pe

Ehn! Kini
Kilofese (fe se fe se)
O fe na mi
Kilofese (fe se fe se)
Mo fo oju won se o
Kilofese (fe se fe se)
If dem no gree for you
Make you no gree (fe se)
If I do work for you
Make you pay me (fe se fe se)
And if you no gree
Me sef no gree (fe se fe se)
Ehn! Kini
Kilofese (fe se)
Je ko ori e pe
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Me be the K to the A to the E Xander
Oh Nneku Mmawu o-o-o ee

First of all, all arise for the big black sheep (black sheep)
Major-general of the BSc
If ya think you can do this badder than me
Man you're in fih ah rude awakening (keep playing)
Me ah latent
Me ah potent
Me ah never late on me payments (say what)
I confuse them
Me ah wise like a serpent
My flows hit hard like I'm godsent

Ogbeni lock up with your yarning
Ogbeni lock up with your yarning
You dey yarn am kurukere
Gotta show a likkle loving
You gotta show a likkle loving
Shey you no see man eye dey red
Many be mad, few roaming
Make you know wey dey do you
If ah buss out my craze o
Only Eledumare fit ah save yuh

Ehn! Kini
Kilofese
O fe na mi
Kilofese
Mo fo oju won se o
Kilofese
If dem no gree for you
Make you no gree
If I do work for you
Make you pay me
And if you no gree
Me sef no gree
Ehn! Kini
Kilofese
Je ko ori e pe

No come dey form say you be baddest (baddest)
Na OBO be the baddest
Oga sha ma ro ra o
Who dey buga still dey japa
He fit to still meet sapa
Je ko Olorun yo wa o
Do or die since the start of creation
Better move correct or risk a violation
Who reason am, straight discombobulation (o-na-na-na-na)
Roll my fat spliff, issa loud combustion

Ogbeni lock up with your yarning
Ogbeni lock up with your yarning
You dey yarn am kurukere
Gotta show a likkle loving
You gotta show a likkle loving
Shey you no see man eye dey red
Many be mad, few roaming
Make you know wey dey do you
If ah buss out my craze o
Only Eledumare fit ah save yuh

Ehn! Kini
Kilofese
O fe na mi
Kilofese
Mo fo oju won se o
Kilofese
If dem no gree for you
Make you no gree
If I do work for you
Make you pay me
And if you no gree
Me sef no gree
Ehn! Kini
Kilofese
Je ko ori e pe

Eight years in the hustle
And I'm still grinding grinding (grinding)
Masked up, issa stick up
Done with being patient
I'm taking it (oh yeah)
You look me finish think say me I be omo mummy (no way)
But you know nothing about me (oh no o)
You boutta find out about me (yeah yeah yeah)
When I step in, everybody be like who be that (oh no)
And if you doubt me, you should come through to where I'm at (yeah yeah)
Og status in the bag
I no dey carry last (oh yeah)
Hmmmmm
I no dey carry last
Shokolokobangoshe for the mofo (oh no)
Kpenkelemesi for who test my craze
You fit verify
I make the opps scream blood of Jesus

Ehn! Kini
Kilofese
O fe na mi
Kilofese
Mo fo oju won se o
Kilofese
If dem no gree for you
Make you no gree
If I do work for you
Make you pay me
And if you no gree
Me sef no gree
Ehn! Kini
Kilofese
Je ko ori e pe

Ehn! Kini
Kilofese (fe se fe se)
O fe na mi
Kilofese (fe se fe se)
Mo fo oju won se o
Kilofese (fe se fe se)
If dem no gree for you
Make you no gree (fe se)
If I do work for you
Make you pay me (fe se fe se)
And if you no gree
Me sef no gree (fe se fe se)
Ehn! Kini
Kilofese (fe se)
Je ko ori e pe
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Alexander Ezeh
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: KAE Xander



KAE Xander - No Gree Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: KAE Xander
Language: English
Length: 3:19
Written by: Alexander Ezeh

Tags:
No tags yet