They want make me fall down
But Mo Jaboti
Mojaboti
Cus I show Dem Father some Catastropheyyy Catastropheyy
Even when dem wan do me evil
Omo no just shaking
When you feel Lonely baby
Call Karly
Sharpally
Toripe
Mi o le Salaye oo
Oro Ana yen mi o le gbagbe oo
Rain rain don't go away oo
My mind been Dey Faraway
FAriwo gbe wan Flybaye
It been a while i knew IKA laye oo
Life sucks bruh I don't complain
At the end something lo ma Shalaye
Really Baby YOU GOING Far away
Many many miles away
Many many Guy Await
Ahnn ahnn ahnn ... me no like explain eh eh
Life only gives and takes
No legendary with no shame
All I can scream is Halle
Hallelujah jahhhhhhhh
Karly party
Me eye shawty
I know she caring
Me no denying
London baddie
Me go jaiye lo
Never loose guarding
Me and my guyy
We go high
Next morning she say Hi
Off Thug Lori my FENDI
Baby mimicking
Tom and Jerry
Jami tan no be hyping
Paste aza Abi nah Zelle
If kudi drop e go show
Shey the gbedun dope
Make I know
Omo wo mi bi mo Shey Jo
Baby Just dance to the flow
I go show them pepper wey go choke
Really Baby YOU GOING Far away
Many many miles away
Many many Guy Await
Ahnn ahnn ahnn ... me no like explain
Life only gives and takes
No legendary with no shame
All I can scream is Halle
Hallelujah jahhhhhhhh