Back to Top

KCee - Burn [Album] Lyrics

KCee - Burn [Album] Lyrics
Official

[ Featuring Sarkodie ]

Black Jezzy on the beat
Yeah yeah quick eheram yes now

Sugarcane no be bamboo
Fell in love with your tattoo
Babe you plus me you plus me na I do
E get fire wey dey burn fire wey dey burn
And e dey sweet me for body oo sweet me for body oo

And e dey sweet me for body oo sweet me
E get fire wey water no fit to quench eeh
Girl e be you wey I desire

Mammy say Ɔdɔ-yɛwu Ɔdɔ-yɛwu Ɔdɔ-yɛwu girl
Mammy say Ɔdɔ-yɛwu Ɔdɔ-yɛwu Ɔdɔ-yɛwu eerhhh

Kala no si ɔdɔ yɛwu bɛ sɔ me mu
Bra bɛdi hene wɔ makoma mu
Ɛmbɔ me hu medɔ wo mpim du
Mehu adepa oo ɛnkulɛnu
Tiwokatɛka ɛmbɔ me ka
Wo si makoma dɔ ni saa min hyɛ ni ma
Pompododoo pampananaa
Ɔhemaa bra na min nyɛ wo kananaa

I can feel it in my soul you the real one
Wo si ɔno wompɛ me gold ni me silver
Wamba sɛ wɔbɛdi me doe wɔ pɛ real love
Wo dɔ nɛ ma me bɔ oo body builder
Bɛfi mano mɛngya me hɔ
Hwɛ mɛne kosia no na hyɛ me bɔ
Sɛ nsuo bɛtɔa bɛtu awɔ
Niɛ ɔdi ku me ni ninkɔmɔbɔ

Mammy say Ɔdɔ-yɛwu Ɔdɔ-yɛwu Ɔdɔ-yɛwu eerhh

You killi man with the juice
Babe your body na shora
No be lie on the truth
Mammy come give me some roboo

E get fire wey water no fit to quench

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Kingsley Chinweike Okonkwo, Michael Owusu Addo
Copyright: Lyrics © Reservoir Media Management, Inc.

Back to: KCee

KCee - Burn [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: KCee
Featuring: Sarkodie
Length: 3:28
Written by: Kingsley Chinweike Okonkwo, Michael Owusu Addo

Tags:
No tags yet