[ Featuring Valentine Chukwu ]
Say We dey wait for the day eh
Wey everything go dey okay
We Keep on waiting for the day eh
But e dey carry me dey go where I no know
Say Uwa shiga shiga oh
When you don dey biza biza eh
Make you know who you dey call your padi eh
Before you carry pillow kwanangida eh
Say Uwa shiga shiga oh
When you don dey biza biza eh
Make you know who you dey call your padi eh
Before you carry pillow kwanangida eh
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Dem say na me be this
Na me be that
When you give me this
Me I go give you that
Many many talk
Cll na dagbo
Live and let live
Cbi no be wetin dem talk
Don't get me miscalculated
Whenever they castigating me
Whenever you come inna me yard
Bad energy go away
Stay far away
Say Uwa shiga shiga oh
When you don dey biza biza eh
Make you know who you dey call your padi
Eh
Before you carry pillow kwanangida eh
Say Uwa shiga shiga oh
When you don dey biza biza eh
Make you know who you dey call your padi
Eh
Before you carry pillow kwanangida eh
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Were ngaji ogologo
Say Uwa shiga shiga oh
When you don dey biza biza eh
Make you know who you dey call your padi
Eh
Before you carry pillow kwanangida eh
Say Uwa shiga shiga oh
When you don dey biza biza eh
Make you know who you dey call your padi
Eh
Before you carry pillow kwanangida eh