Back to Top

KIKII - Giveaway Lyrics

KIKII - Giveaway Lyrics

As e totori me once i talk
I've dropped a flower by your door steps ya
Me i know say love go whine me one day
Now he's talking about all his types And saving all their names by ass range ya
Shey boboye dey whine me sha
Kila gbe kila ju ahaa
Wetin i find go Idu ahh
Money matter i dey snooze
And i still no get the bum bum
But i'll still be in touch
Mena my heart belongs to you
Cause face card no dey decline
So reason me before you decide Cause if my heart na giveaway i'm giving it all to you
Forget bum bum no dey shake i'll shake my bones for you
If i get a million i'm stacking it all for you
See my face card no dey decline
So reason me before you decide Iwonikan shemi gan gan
With your iq i like you times two
I know folashade likes you too
No two some for my side na tabooo No be everything you want i'll do
But i know what to do to you
To make sure you need her too

Kila gbe kila ju ahaa
Wetin I find idu ahh
Money matter i dey snooze
And I still no get the bum bum
But iwonikan shemi gan gan
Money wey I find no con come
And I still no get the bum bum bum bum bum
Cause if my heart na giveaway i'm giving it all to you

See my face card no Dey decline so reason me before you decide

See my face card no Dey decline

If I get a million i'm stacking it all for you
See my face card no dey decline
So reason me before you decide
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Azimat Mustapha
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: KIKII

KIKII - Giveaway Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: KIKII
Language: English
Length: 2:34
Written by: Azimat Mustapha

Tags:
No tags yet