Back to Top

King kennis - Don't be like me Lyrics

King kennis - Don't be like me Lyrics
Official

Oop it's your boy keennyking
Don't be like me, cuz i can't be like you. Hmm oya let's go
Don't be like me, I can't be like you oo
We are just some different species o
Mo Le de tie, mo tun Le wey scarf si
I fit do normal, and I fit show you madness
Don't be like me, I can't be like you o
We are just some different species o
Mo Le de tie, mo tun Le wey scarf si
I fit do normal and I fit show you madness
Ata kere iyo tun wa dun oo
I fit dae do low-key make I buy your whole street
If you no wan gree, that one na for your problem
If you finally see road follow who sabi am
Oh me and you, we fit no be mate oo
But wetin I don see, you no fit calculate
To ba jomo pako o, you go fit relate to this
But I'll always wait till my stake pay

You might be running, and I'm crawling
Na the destination go determine our motion
If you wanna try, make sure you ready to fight
The journey fit easy for me make e hard for you o
O boy O boy, na one life you get o
Even me self, I no bring two come
Moja mosa la fin makikanju loju ogun, akikanju to ba ku na legend them call am
If you be like me o
Na your own problem
Anything wey you see
You face your consequence
I don talk my own
We are different species o
Jesus Christ our saviour no bother to live long o
Instrumental
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Adebayo Kehinde
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: King kennis

King kennis - Don't be like me Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: King kennis
Language: English
Length: 3:13
Written by: Adebayo Kehinde

Tags:
No tags yet