Chop life for your matter
No be peace abeg just remove am
No dey dull please kia kia pasham
I dey vex I dey vex I'm vexed
Se o gbadun comot from my face
We run things nobody run we
That's my sugar
Give me glucose
Pour me a river
Gwan gwan zim
Kia kia do no more
Jeka gbadun please no go dull
It no be peace then ogbeni comot
It no be peace then ogbeni comot
Funmi ni glucose
Sugar sugar
Sweeter than honey
Honey sweety (yeah)
Must we compare our lives
Must we compare our things
Must we compare
Oya ji dide
Use your number six today
No dey slow down
Gbese
No go drag me in your doubts
If he doubt I go dey shout
Dey shout till I get out
No peace till I get out ( ye)
Till I get out
No peace till I get out
Till I get
Till I get out
No peace till I get out ( ye)
Till you get
Till I get out
No peace till I get out
Till I get till I get ey
Many dey there many I no go chase
Plenty dey there plenty I no go waste
Mind your bae I'm doing fine
He's doing fine
Let me do what I've
Been meaning to do
Mind your speech I no be the one
No dey relate no be your mate
Kia kia wa
Kia kia do no more
Jeka gbadun please no go dull
It no be peace then ogbeni comot
It no be peace then ogbeni comot
Funmi ni glucose
Sugar sugar
Sweeter than honey
Honey sweety (yeah)
Must we compare our lives
Must we compare our things
Must we compare
Oya ji dide
Use your number six today
No dey slow down
Gbese
No go drag me in your doubts
If he doubt I go dey shout
Dey shout till I get out
No peace till I get out ( ye)
Till I get out
No peace till I get out
Till I get
Till I get out
No peace till I get out ( ye)
Till you get
Till I get out
No peace till I get out
Till I get till I get ey