When a man e see womanu
Lai dis
And he hoolu handu
Lai dat
And he carry her go him house'u
Lai dis
And heee put amu inside roomu
Lai dat
And he locku door gbamu
Lai dis
The thing wey dem dey do behind the door wey dem locku likee padlocku withu key eeehhh
With bar ehhh all the thing Naaaa
POI
Thank you very Much my Friends