Back to Top

Kolo B - DND (feat. Hamdoskid) Lyrics

theme

Kolo B - DND (feat. Hamdoskid) Lyrics
Official




As i no dey online
Nah money dey my mind
And no be your concern
I just dey live my life
Wo as omogbon ti o fo oo
Mo jara tan mode gbon oo
Oribamishey mode bo oo
Cause right now i dey ball
Hustle to the top
With one nikka one top
I go still wear the same boxer on top
For three days oloun mi o fo
Life is so tough rough
Me and my brothers steady discuss
Stress wey be like medicine course
I no want am for my life
So i steady dey work
Income more income to outcome
Morning turning into night
Drinking garri like is right
Eye dey dim for light
That was then walai
That was then walai
If nah money
You fit to call me
If no be money
No go dey call me
If nah money
You fit to call me
If no be money
No go dey call me
They don't wanna believe in me
Till I showed them receipts
One time omo na evil receive
Evidence choke who dem wan Dey decieve
Unfollowed you followed back
Now cannot resist
They feeling my energy
Straight down all the way from Rubochi
30 minutes from Abaji
Never knew I was made for this shit
Till I felt sick
Been on my Claro
Chase away my sorrows
Don't wanna go back to those days
When I borrowed
Now I'm gone they wanna follow
Now I'm gone they wanna follow
I for don blow
But bad belle no wan dey on their own
If no be money no go call my phone
Make una leave me aloneee
If nah money
You fit to
Call me
If no be money
No go dey call me
If nah money
You fit to
Call me
If no be money
No go dey call me
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

As i no dey online
Nah money dey my mind
And no be your concern
I just dey live my life
Wo as omogbon ti o fo oo
Mo jara tan mode gbon oo
Oribamishey mode bo oo
Cause right now i dey ball
Hustle to the top
With one nikka one top
I go still wear the same boxer on top
For three days oloun mi o fo
Life is so tough rough
Me and my brothers steady discuss
Stress wey be like medicine course
I no want am for my life
So i steady dey work
Income more income to outcome
Morning turning into night
Drinking garri like is right
Eye dey dim for light
That was then walai
That was then walai
If nah money
You fit to call me
If no be money
No go dey call me
If nah money
You fit to call me
If no be money
No go dey call me
They don't wanna believe in me
Till I showed them receipts
One time omo na evil receive
Evidence choke who dem wan Dey decieve
Unfollowed you followed back
Now cannot resist
They feeling my energy
Straight down all the way from Rubochi
30 minutes from Abaji
Never knew I was made for this shit
Till I felt sick
Been on my Claro
Chase away my sorrows
Don't wanna go back to those days
When I borrowed
Now I'm gone they wanna follow
Now I'm gone they wanna follow
I for don blow
But bad belle no wan dey on their own
If no be money no go call my phone
Make una leave me aloneee
If nah money
You fit to
Call me
If no be money
No go dey call me
If nah money
You fit to
Call me
If no be money
No go dey call me
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Abdullahi Afolabi, Hamid Abiola
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid
LyricFind

Back to: Kolo B



Kolo B DND (feat. Hamdoskid) Video


Performed By: Kolo B
Language: English
Length: 2:43
Written by: Abdullahi Afolabi, Hamid Abiola

Tags:
No tags yet