Back to Top

Ogede [Album] Video (MV)

Performed By: Krizbeatz
Featuring: Fuse ODG, Falz, Nandy
Length: 3:21
Written by: Chris Alvin Sunday, Folarin Falana

Krizbeatz - Ogede [Album] Lyrics
Official

[ Featuring Fuse ODG, Falz, Nandy ]

World wave Krizbeatz Baba o
You don see where two women dey fight ogede
Hmm na wetin cos the fight ogede
Premium type ogede
Ogede ogede
Ogede ogede

Funmi lo'roro jekalo din ogede
Jeka'lo sere kalo tospin ogede
Tan ba pe meta gan mole bawo pin ogede
Ogede ogede
Ogede ogede
See am talking fresh from farm ogede
Am talking real confirm ogede
The type that make you switch your plan ogede
Ogede ogede
Ogede ogede

You go need farmer wey dey plant ogede
What is the reason for this drama you they act ogede
Wetin scatter the friendship before e start ogede
Ogede ogede
Ogede ogede
Se lwo oni sa tun ba gbe dey ogede
Kilo Je ko wa Tola lole ogede
Se wa je dodo ikire or kpakere ogede
Ogede ogede
Ogede ogede

I stick em up with my thing brozay ogede
See enough love for my kingdom ye ogede
You never starve I can feed your whole race ogede
So girl showcase so please showcase ogede

I stick em up with my thing brozay
See enough love for my kingdom ye
You never starve I can feed your whole race
So girl showcase so please showcase

Okay girl showcase make I relocate ogede
You back soft like my pillowcase ogede
Dance make I feel okay ogede
Cos my ting pon and stand I don't need no case ogede
You wavy like a sea or lake ogede
You for use banana for a real yo cake ogede
Here's a mill get chips so thick ogede
So my girly don't worry baby kilode ogede
Come take your kelewele
Suck with your dededede
I know your freaky make I tie you like you gelelele
Me I go kill it kill it
You wanna peal it peal it
Say you be vegan make you come chop on this girl this ogede

Like it when you give it in the motto ogede
No paparazzi baby no taking photos ogede
Hmm plantain for my body ogede
Hmm well l can feel it in my tummy

Yeye ni homa ni mseto
Story sipigi ma ghetto
Ndombolo ya solo loketo
Minato mnyato
Taa ya nini pita kwenye vumbi kwenye lami
Sukari ndani nipe vya kushiba kwenye sahan
So put your hands up if you like ogede
Wether na ripe or unripe ogede
Abi na banana you like ogede
Ogede ogede
Ogede

How do you like it ogede
Ls it fried or cooked ogede
But you like it raw ogede oh my God
Ogede wow
Ogede if you just think about it ogede
It's Krizbeatz any how you want it ogede
It will come to you ogede
Ogede ogede
Ogede yeah
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Chris Alvin Sunday, Folarin Falana
Copyright: Lyrics © MAGICHANDS MUSIC

Back to: Krizbeatz

Tags:
No tags yet