Back to Top

KUNLAYY - City Girls Lyrics



KUNLAYY - City Girls Lyrics
Official




Dada ni
Se dada ni
KUNLAYY dada ni
Ye dada ni
Sisi city
Freaky freaky
Lomo lomo
Omo Olomo
Jaiye all night till sun up
Omo ogbon
Jaiye foreign
Foreign ganngan
Foreign lomo
Yeah
Shawty wanna pull up in a Porsche
So she don Dey roll with bad boys
Phone on DND but she Dey vibrate
Shalewa don dey play with bad toys
Alaye
Omoge no get time to Dey shalaye
If you no get money, she go away
Shalewa on the highway, she Dey go astray
Life life life of a city girl
Where the party Dey, you go see am
If she chop your money you go feel am
If you no get money, Abeg leave am
Life life life of a city girl
Where the party Dey, you go see am
If she chop your money you go feel am
If she chop your money you go feel am
Dada ni,
Se dada ni,
KUNLAYY dada ni,
Dada ni,
Dada ni, se dada ni,
KUNLAYY dada ni
Dada ni
Oga ju
Omo Eko daju
If you no get money, bye bye to yeye boy friend
Awon eyan zanku
Ah, Issa miracle
She do me miracle
She say her name na miracle
And her body self con be miracle
Pull up to the club
She be busy body
In a see through sun dress
De Give bouncer a hug
On a Friday night
All night long she de bar up
Till about 4am
She go end up for IHOP
Or a lowlife ni**a apartment
She go end up for IHOP
Or a lowlife ni**a apartment
Dada ni,
Se dada ni,
KUNLAYY dada ni,
Dada ni,
Dada ni, se dada ni,
KUNLAYY dada ni
Dada ni
Life life life of a city girl
Where the party Dey, you go see am
If she chop your money you go feel am
So if you no get money, Abeg leave am
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Dada ni
Se dada ni
KUNLAYY dada ni
Ye dada ni
Sisi city
Freaky freaky
Lomo lomo
Omo Olomo
Jaiye all night till sun up
Omo ogbon
Jaiye foreign
Foreign ganngan
Foreign lomo
Yeah
Shawty wanna pull up in a Porsche
So she don Dey roll with bad boys
Phone on DND but she Dey vibrate
Shalewa don dey play with bad toys
Alaye
Omoge no get time to Dey shalaye
If you no get money, she go away
Shalewa on the highway, she Dey go astray
Life life life of a city girl
Where the party Dey, you go see am
If she chop your money you go feel am
If you no get money, Abeg leave am
Life life life of a city girl
Where the party Dey, you go see am
If she chop your money you go feel am
If she chop your money you go feel am
Dada ni,
Se dada ni,
KUNLAYY dada ni,
Dada ni,
Dada ni, se dada ni,
KUNLAYY dada ni
Dada ni
Oga ju
Omo Eko daju
If you no get money, bye bye to yeye boy friend
Awon eyan zanku
Ah, Issa miracle
She do me miracle
She say her name na miracle
And her body self con be miracle
Pull up to the club
She be busy body
In a see through sun dress
De Give bouncer a hug
On a Friday night
All night long she de bar up
Till about 4am
She go end up for IHOP
Or a lowlife ni**a apartment
She go end up for IHOP
Or a lowlife ni**a apartment
Dada ni,
Se dada ni,
KUNLAYY dada ni,
Dada ni,
Dada ni, se dada ni,
KUNLAYY dada ni
Dada ni
Life life life of a city girl
Where the party Dey, you go see am
If she chop your money you go feel am
So if you no get money, Abeg leave am
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ayokunle Ayodele
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: KUNLAYY



KUNLAYY - City Girls Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: KUNLAYY
Language: English
Length: 2:34
Written by: Ayokunle Ayodele

Tags:
No tags yet