Back to Top

lakrim - mercy Lyrics



lakrim - mercy Lyrics
Official




Ya, NAYME HARVEY no ni no yoh..........
Yaka Ya Yaka

Life too hard and people suffer
No too much yarn
We all see how far, yeh....
We try to build
Them come to scatter
We don dey see
We no fit talk am (ooh)
No be like this we plan to live (yeeh..)
Life give direction
Your Mercy follow
(your mercy follow follow me o... )

YoYoYo
Your mercy
YoYoYo
Follow me go
(E dey follow me go)
YoYoYo
Your mercy
YoYoYo
Follow me go
(E dey follow me go )

If not for your mercy
Me I no know
How e for be for me
How e for be for me
If not for your Mercy
Me I no know
How e for be for me....


For 2018, I steady suffer oh
For lagos Island, see Kelly ask her.
Dem tell me say say
I no go prosper ( yo yoh)
Eh!
I cook my beans?
Dem walu buser oh oh
If not for your mercies
Wey dey follow me go
How wud i do wen my family show
Wen dem gather,
Trynna make me slow

Oh no oh yeh
Yo yo yo
Your Mercy
Yo yo yo
Wey dey follow me go
Wey dey follow me go
(follow follow me o)
Yo yo yo
Your Mercy
Yo yo yo
Wey dey follow me go
Wey dey follow me go
E dey follow me
(follow follow )


If not for your mercy
Me I no know
How e for be for me
How e for be for me
MixxxD
If not for your Mercy
Me I no know

Be for me
Be for me

OH your mercy
Yo yo yo
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ya, NAYME HARVEY no ni no yoh..........
Yaka Ya Yaka

Life too hard and people suffer
No too much yarn
We all see how far, yeh....
We try to build
Them come to scatter
We don dey see
We no fit talk am (ooh)
No be like this we plan to live (yeeh..)
Life give direction
Your Mercy follow
(your mercy follow follow me o... )

YoYoYo
Your mercy
YoYoYo
Follow me go
(E dey follow me go)
YoYoYo
Your mercy
YoYoYo
Follow me go
(E dey follow me go )

If not for your mercy
Me I no know
How e for be for me
How e for be for me
If not for your Mercy
Me I no know
How e for be for me....


For 2018, I steady suffer oh
For lagos Island, see Kelly ask her.
Dem tell me say say
I no go prosper ( yo yoh)
Eh!
I cook my beans?
Dem walu buser oh oh
If not for your mercies
Wey dey follow me go
How wud i do wen my family show
Wen dem gather,
Trynna make me slow

Oh no oh yeh
Yo yo yo
Your Mercy
Yo yo yo
Wey dey follow me go
Wey dey follow me go
(follow follow me o)
Yo yo yo
Your Mercy
Yo yo yo
Wey dey follow me go
Wey dey follow me go
E dey follow me
(follow follow )


If not for your mercy
Me I no know
How e for be for me
How e for be for me
MixxxD
If not for your Mercy
Me I no know

Be for me
Be for me

OH your mercy
Yo yo yo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Patrick NKAi
Copyright: Lyrics © Patrick Nkai

Back to: lakrim



lakrim - mercy Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: lakrim
Length: 2:23
Written by: Patrick NKAi

Tags:
No tags yet