Back to Top

laye - Wife Material Lyrics



laye - Wife Material Lyrics




Alright
This one goes down to all the wives
The potential wives and the men to make them wives
You feel me
Aha
I don dey take style dey find the girl wey i go marry
And as black man wey i be i get the spec i like
E no really matter
The state wey she come from
As long as say she nice
But most importantly
Chai
She be
Wife material
Wife material
Oo oh
Wife material
Wife material
She be wife material
Wife material
Wife material
Wife material
A hundred yards ah ah ah
Ah ah ah
Yeah yeah
Ah ah ah
Hundred yards ah ah ah
Ah ah ah
Yeah yeah
Ah ah ah
She sabi cook
Ah ha
She good
Ah ha
She sabi book
Ooo
She dey blow my mind
Ah ha
The ideas she get
Ah ha
And the goals she set
Oooo
Awwn
Oooo
She dey work so hard
Ah ha
To make sure say (ah ha) she no depend on man
Oooo
Alone
Oooo
Oh this beautiful mind (ah ha)
Wey she get (ah ha)
Why i no go love her (ah ha)
When she be
Wife material
Wife material
Ooh
Wife material
Wife material
She be wife material
Wife material
Wife material
Wife material
A hundred yards ah ah ah
Ah ah ah
Yeah yea
Ah ah ah
Hundred yards ah ah ah
Ah ah ah
Yeah yeah
Ah ah ah
(Saxophone and trumpet speak to her)
Not all girls are women
But trust me this one na woman she mature
No be say (ah ha) na by age
Ah ha
But na the way (ah ha) she dey reason
Oooo
Best of all she dey pray
And she dey kabash like tomorrow no dey eh
Na this type wey dey bring favor
Na this type wey dey bring favor
Na this type wey dey bring favor to man
I say she be
Wife Material
Wife material
(From her head to toe) wife material
Wife material
She be wife material
Wife material
Wife material
Wife material
(Omo) she be wife material
Ah ah ha
Wife material, (ah ah ha) (no be just fine for outside)
But wife material
Ah ah ha
Wife material
Ah ah ha
A hundred yards ah ah aha
Ah ah ah
Yeah yeah
Ah ah ah
Hundred yards ah ah ah
Ah ah ah
Yeah yeah
Ah ah ah
Ah ah ha
Ah ah ha
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Alright
This one goes down to all the wives
The potential wives and the men to make them wives
You feel me
Aha
I don dey take style dey find the girl wey i go marry
And as black man wey i be i get the spec i like
E no really matter
The state wey she come from
As long as say she nice
But most importantly
Chai
She be
Wife material
Wife material
Oo oh
Wife material
Wife material
She be wife material
Wife material
Wife material
Wife material
A hundred yards ah ah ah
Ah ah ah
Yeah yeah
Ah ah ah
Hundred yards ah ah ah
Ah ah ah
Yeah yeah
Ah ah ah
She sabi cook
Ah ha
She good
Ah ha
She sabi book
Ooo
She dey blow my mind
Ah ha
The ideas she get
Ah ha
And the goals she set
Oooo
Awwn
Oooo
She dey work so hard
Ah ha
To make sure say (ah ha) she no depend on man
Oooo
Alone
Oooo
Oh this beautiful mind (ah ha)
Wey she get (ah ha)
Why i no go love her (ah ha)
When she be
Wife material
Wife material
Ooh
Wife material
Wife material
She be wife material
Wife material
Wife material
Wife material
A hundred yards ah ah ah
Ah ah ah
Yeah yea
Ah ah ah
Hundred yards ah ah ah
Ah ah ah
Yeah yeah
Ah ah ah
(Saxophone and trumpet speak to her)
Not all girls are women
But trust me this one na woman she mature
No be say (ah ha) na by age
Ah ha
But na the way (ah ha) she dey reason
Oooo
Best of all she dey pray
And she dey kabash like tomorrow no dey eh
Na this type wey dey bring favor
Na this type wey dey bring favor
Na this type wey dey bring favor to man
I say she be
Wife Material
Wife material
(From her head to toe) wife material
Wife material
She be wife material
Wife material
Wife material
Wife material
(Omo) she be wife material
Ah ah ha
Wife material, (ah ah ha) (no be just fine for outside)
But wife material
Ah ah ha
Wife material
Ah ah ha
A hundred yards ah ah aha
Ah ah ah
Yeah yeah
Ah ah ah
Hundred yards ah ah ah
Ah ah ah
Yeah yeah
Ah ah ah
Ah ah ha
Ah ah ha
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oyinlayefa Okpalo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: laye



laye - Wife Material Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: laye
Length: 5:23
Written by: Oyinlayefa Okpalo

Tags:
No tags yet