Back to Top

Liamsiayo - Cruising Lyrics

Liamsiayo - Cruising Lyrics

Hmm mm
Hmm mm
Come and join me sip my juice
If you Sabi vibe then go catch your cruise
(Catch your)
Enough space to chill to smooth
Hmmm mm
And maybe when you come I can make the vibe long
The vibe long

Just the way you they bounce it
With the way you bounce it
He dey sweet my body
Just the way you they bounce it
With the way you bounce it
Can you do more for me

Just the way you dey bounce it
With the way you bounce it
He dey sweet my body
Just the way you dey bounce
With the way you bounty bounce
Can you do more for me

You like me, I like you
Just cruising
Cruising cruising
Catching cursing

Uhh uh uh uh

As you love me, i love you
We just cruising
Cruising cruising
Catching cursing

Oh oh oh

Omo say you like me, i like you
We just cruising
Yah yah yah
Cruising cruising
Catching cursing

Uhh uh uh

Shey naija way breakfast dey, you dey take love serious
Baby make we kerewa nke and make he no too dey serious

On my grand shuddy for the night
Folashade su re tete girl you no the vibe
On the same flight
Way my goons tight
Love to give you from behind even though we get cast

On my grand shuddy for the night
Folashade su re tete girl you no the vibe
On the same flight
Way my goons tight
Love to give you from behind even though we get cast

Cuz I no send, we cruising
Shuddy tell me she go like to do this
Cuz she understand the way it's should be
12 bottle on liamsi is nothing

Cuz I no send we cruuu
Shuddy tell me she go like to do
Cuz she understand the way it's should
12 bottle on oluwaliamsi is nothing

Cruising
Cruising cruising
Catching cursing

Uhh uh uh uh

As you love me, i love you
We just cruising
Cruising cruising
Catching cursing

Oh oh oh

Omo say you like me, I like you
We just cruising
Yah yah yah
Cruising cruising
Catching cursing

Uhh uh uh

Hehhh shey naija way breakfast dey and you dey take love serious
Baby make we kerewa nke and make he no too dey serious
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ismail Abimbola
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Liamsiayo

Liamsiayo - Cruising Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Liamsiayo
Language: English
Length: 2:39
Written by: Ismail Abimbola

Tags:
No tags yet