Back to Top

Lugartoonz - Living Womaniser Lyrics

Lugartoonz - Living Womaniser Lyrics
Official

Now she open her mouth dey call me womaniser
All because little time i get i utilise am

She talk say amala and garri no be the same
Na why she serve me semovita
I no come understand how that kind matter
Take concern my mental health
See me i dey stager as i go meet her
Like who drink kai kai
What do you mean by that?
Though i did it drastically
Keeping my face like i no sabi laugh
Babe don't leave me because of all that events
All man be sinner, na who them catch be suspect gan gan
Me i no fit give any reason to doubt my love or trust issues
And i no fit deny the fact that
She dragged my hand and was like
I beg you spare me that
You see una wey be men no too clear for my eyes
I don't only know how much you want me now
I also know how you want Amina
I beg you don't ever say it to my face
I already know I'm in love with a living Womaniser

Adam and Eve no do wedding
Na trust issues lead them go chop Apple
Nothing man go do without women them
Make nobody tell me love gbakwa oku
Verily, verily i said unto you
I'm very sure I'm not chasing the wrong thing
There's no need to investigate
How come a whole Samson enter Delilah custody

All man be sinner, na who them catch be suspect gan gan (suspect)
You know my mummy sells fertilizer
Because of me she come patronize her
So i been won stop appreciate her
And all of a sudden you entered
I beg you spare me that (spare me that)
You see una wey be men no too clear for my eyes (For my eyes)

I also know how you want Amina (Want Amina)

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ejegbu Olughu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Lugartoonz

Lugartoonz - Living Womaniser Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Lugartoonz
Language: English
Length: 3:02
Written by: Ejegbu Olughu

Tags:
No tags yet