Back to Top

lybra - unbelievable Lyrics

lybra - unbelievable Lyrics
Official

Number one on the eboh shabah
Oi oi
Lybra dey here so
First of all, wetin I see for your back e dey romantic.
Eyen ayaya ini na very fine woman onyeoma.
Na you dey give me happiness O!
When you pass for my area,
You dey bring the melodyyyyyyy ah!
Anytime I see your face O!!
E dey make me to gyrate
Anytime I see your shape e o
E dey make me to jubilate.
My love number 1 on the Countdown,
Anytime you talk I dey calm down yeh
I give you love in abundance O!
Girl you don enter one chance O!.

Unbelievable Baby O!! "Livable O"
Unbelievable O!! Babeh" Livable O"
Say your waist is so palatable O! Onome O!
My baby is unbelievable O!! Bebeh itak isin "EKAMBA O!"

Chai chei anytime wey I shoot my shot you go Kpalangala,
Eh See your waist e dey make man want to dey craze chei,
Shoot my shot anytime wey u catch O bebeh eh eh ehn!

My beautiful Baby e e e e! Oya Kpolongo for me one time Onome confess O!!
Oya Baby bor Mkpo baby bor okok
Oya Baby bor Mkpo baby bor okok
Oya Baby bor Mkpo baby bor okok
Oya Baby bor Mkpo baby bor okok

Chai cheh anytime wey I shoot my shot you go Kpalangala,
Eh See your waist e dey make man want to dey craze chei! ,

Anytime I see your face O!! E dey make me to gyrate
Anytime I see your shape e o e dey make me to jubilate.
My love number 1 on the Countdown, anytime you talk I dey calm down yeh
I give you love in abundance O! Girl you don enter one chance O!.

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Patrick NKAi
Copyright: Lyrics © Patrick Nkai

Back to: lybra

lybra - unbelievable Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: lybra
Length: 3:14
Written by: Patrick NKAi

Tags:
No tags yet