Bella where you dey
E be like say you be already made
I never seen no one like you
I fit to die for your matter
Bella where you dey
E be like say you be already made
I never seen no one like you
I fit to die for your matter
Bella promise me
Bella promise me
Say she no
Say she no go e
Say she no go ever leave me
Bella promise me
Bella promise me
Say she no
Say she no go e
Say she no go ever leave me
Oribitonpon ribitopon
Orobo wey too fine oo
Oribitonpon ribitopon
Orobo wey too fine oo
Oribitonpon ribitopon
Orobo wey too fine oo
Oribitonpon ribitopon
Orobo wey too fine oo
Girl you're the one on my mind
One on my mind
Girl if you leave me I die
Ore mi de
Girl you're the one on my mind
One on my mind
Girl if you leave me I kpai
No use me play
Me I know say them go talk
But na thunder go fire dem o (Onlo)
Omo te no f*ck
This your love e go tire dem
Baby o ta le nu o por por por
Girl your body oti don don
You go kill person
You dey blow my mind
Bella where you dey
E be like say you be already made
I never seen no one like you
I fit to die for your matter
Bella where you dey
E be like say you be already made
I never seen no one like you
I fit to die for your matter
Bella promise me
Bella promise me
Say she no
Say she no go e
Say she no go ever leave me
Bella promise me
Bella promise me
Say she no
Say she no go e
Say she no go ever leave me
Oribitonpon ribitonpon
Orobo wey too Orobo wey tooo fine o
Oribitonpon ribitonpon
Orobo wey too Orobo wey tooo fine o
Oribitonpon ribitonpon
Orobo wey too Orobo wey tooo fine o
Oribitonpon ribitonpon
Orobo wey too Orobo wey tooo fine o
E be like say you be already made
I fit to die for your matter
E be like say you be already made
I've never seen no one like you
Say she no go ever leave