Back to Top

Mayorkun - Lose Control Lyrics

Mayorkun - Lose Control Lyrics
Official

[ Featuring Blxckie ]

She want love for free
Say she want all of me
But she no wan kolobi
She dey tell me casually
Shawty wan operates me manually
Emi ti mo need therapy
Emi ti mo need therapy

As I dey drip, I dey drip sololo (lose control)
Emi timo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
As I dey drip, I dey drip sololo (lose control)
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait 'til February
For something wey I need in January

Philomena dangerous she too bad
She get wahala she fit 'cause nuisance
And if I para dem go say I do pass
When na my matter dem dey talk for group chat (wahala)
Me I don put you for my bigger picture
But if you no gree na your forfeiture
I bring the table and the furniture
If you need carpenter make you call Jesus

She said she loves my energy
Love the way I sing, love my melodies
Said she kinda cold, need a cover please
We can go back home, let the bed ring ring
When she down bad she gon' call on me
Know I got that passion it's all on me
Stuck inside the past but you're here with me
Baby lose control I'm you driver

Now and it's clear
Just let go of your fears
I'm your soldier for real
Nothing can come between or near

Now and it's clear
Just let go of your fears
I'm your soldier for real
And nothing can come between or near

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Adewale Mayowa Emanuel, Sihle Sithole, Adewale Ayobami
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Mayorkun

Mayorkun - Lose Control Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Mayorkun
Featuring: Blxckie
Language: English
Length: 3:00
Written by: Adewale Mayowa Emanuel, Sihle Sithole, Adewale Ayobami

Tags:
No tags yet