Back to Top

Informal Bae Video (MV)




Performed By: Mishasha
Language: English
Length: 2:58
Written by: Mishasha Jacob, Victor E




Mishasha - Informal Bae Lyrics




Mister soldier man hmmmm
Hold me, hold me, hold me tight yeah

Hey mister soldier man
Come make I be your lover
Put your gun on the ground
Make you take my number
Superman soldier
Now you be Roman father
The way you roll me make me want to tell my mother
Baby you dey blow my mind
Dem other boys I say bye bye
Tell me wetin dey your mind
I want to be your informal bae

Baby o baby
I want to be your informal bae
Baby o baby
I want to be your informal bae

You dey make me catch cold
Wo ma me tw3 ntro
Sidon for ground make I go my round
No one has to know
Superman soldier
Now you be Roman father
The way you roll me make me want to tell my mother
Baby you dey blow my mind
Dem other boys I say bye bye
Tell me wetin dey your mind
I want to be your informal bae

Baby o baby
I want to be your informal bae
Baby o baby
I want to be your informal bae

Way you be rocking my body
Dey make me dey feel something baby you're naughty
Baby tonight na me and you
Go show you say na mama born me
Mi s3 wo do ye papa ebi
Bra bra bra bra bra bra b3di
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Mister soldier man hmmmm
Hold me, hold me, hold me tight yeah

Hey mister soldier man
Come make I be your lover
Put your gun on the ground
Make you take my number
Superman soldier
Now you be Roman father
The way you roll me make me want to tell my mother
Baby you dey blow my mind
Dem other boys I say bye bye
Tell me wetin dey your mind
I want to be your informal bae

Baby o baby
I want to be your informal bae
Baby o baby
I want to be your informal bae

You dey make me catch cold
Wo ma me tw3 ntro
Sidon for ground make I go my round
No one has to know
Superman soldier
Now you be Roman father
The way you roll me make me want to tell my mother
Baby you dey blow my mind
Dem other boys I say bye bye
Tell me wetin dey your mind
I want to be your informal bae

Baby o baby
I want to be your informal bae
Baby o baby
I want to be your informal bae

Way you be rocking my body
Dey make me dey feel something baby you're naughty
Baby tonight na me and you
Go show you say na mama born me
Mi s3 wo do ye papa ebi
Bra bra bra bra bra bra b3di
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Mishasha Jacob, Victor E
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Mishasha

Tags:
No tags yet