Back to Top

No Kodak Video (MV)

Performed By: Mon$ter
Language: English
Length: 2:24
Written by: Ayantoye Segun

Mon$ter - No Kodak Lyrics
Official

Damashee
Bruutallllllll
You no fit see person life weh no get Contour
Ask your daddy shey nah true me I dey talk
I go carry first omo e dey for default
Thats why me I no dey contest
(Hmmmm) Anything I do I put my family first
Because when e rough shey nah dem wey I dey call
(hmmmm)
Anything I face Omo I put am on God
You do me wrong me I no go corner talk
Kowo pe Kowo de
Everyday even on a Sartuday
Everyday I dey grind
As I dey get money e dey cool my mind oo
( Hmmm)
Kowo pe Kowo de
Every day even on a saturday
Every day I dey grind
On a Sunday me I no dey rest oooo
Bad boy Milli Come through from the back (hmmmm)
They don't really know what its all about
But I am well oriented
Me I no be novice
Anytime I come through everybody notice

(Hmm) Anything I do I put my family first

(hmmmm)Anything I face ooo I put am on God
You do me wrong me I no go corner talk
Hmmmm
Yeah I wanna pull up in a porche (hmm)
Pull up pull up in Benz
G5 jets
See Ice on my wrist
(Omo be my dream )
(Omo be my dream yea)
Looking at the top of the cliff
From the bottom
Some time be like say me I no fit win
Say make you stop oo
If the matter cast omo make you grind tall
If you fall down e no go still end
Get up
Dust up
Make you no go fit stop
Whoa Whoa
Say you fit to be anything you want to be
Live your life any how you want to live
Whooooaaaa

I go carry first ooo e dey for default

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Ayantoye Segun
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Mon$ter

Tags:
No tags yet