Back to Top

Moxziey - Change Lyrics

Moxziey - Change Lyrics

Where we dey go ooo
Where we dey go ooo, hehe
Somebody tell me
I don't know

Wetin I hear for news years before, I still hear yesterday
Wetin my people suffer before, e still dey show for their face
My mama, told me, I'll rule tomorrow
I see the same face today
All I hear is promises, everyday, them dey fail

How man go do, oouuu, wey e no go tire
How man go wo, oooork, wey e no go fit chop
We dey pray for change, change no gree change
Na before you buy, wey dem go, give you change
Situation dey enter worse, still we dey, dey wait the change
I don tire, to dey fetch water, put for river o

Arara raraaaa, ororo roro o
Arara raraaaa, ororo roro o
Arara raraaaaaah, ororo roro o
Arara raraaaa, ororo roro o

I won talk my mind, maybe dey go carry me go
I won talk my mind, maybe people go listen o
Economy bad
Dollar just dey rise
Graduate no get work
Politicians, dey big belle eeeh eeeh

My people, open your eye, do the right thing
Politicians spend the money, for the right thing
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Arasi Adekunle
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Moxziey

Moxziey - Change Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Moxziey
Length: 2:57
Written by: Arasi Adekunle

Tags:
No tags yet