Alright
Ladies and gentlemen incase you don't know it's Nickelxon
Lord of interesting
Mr we no dey rent cars
Eh
Give dem
Zale le
2024
Me I don come again
Like person when dey play ball
Score again
I go make am or I go try again
If you like make you laugh na your own you dey
I'm not struggling bro
I'm already made
I just want to make it bigger and a better way
I don't care lifestyle me no dey send person
If you beef me I go beef you
You go learn lesson
What you talk about o
Nickelxon
Say na me d want o
Na we dey give dem vibe o
Back to back we dey top the chart o
What you talk about o
Nickelxon
Say na me d want o
Na we dey give dem vibe o
Back to back we dey top the chart o
Zele le!
Zele le!
Zele le!
Zele le!
Zele le!
Zele le!
Zele le!
Zele le!
I no be DJ Khalid but you know say me one of the best
Bet no too far from me I beat up my chest
Very soon they will find us like we herbalist
Juju man, who na dey find juju man ?
Trust nobody enemies dem dey come as friends
No impress everybody dem dey find finesse
Even if gat to dance look back make you look the rest then you breast when you don dey press
Getting bigger everyday I no be small Pikin
Top person when you know, know say I be rich Pikin
I dey fire like man and woman wen dey find Pikin
Enough oil dey my head me I be great Pikin
2024
Me I don come again
Like person when dey play ball
Score again
I go make am or I go try again
If you like make you laugh na your own you dey
What you talk about o
Nickelxon
Say na me d want o
Na we dey give dem vibe o
Back to back we dey top the chart o
What you talk about o
Nickelxon
Say na me d want o
Na we dey give dem vibe o
Back to back we dey top the chart o
Hammer mix!!!