Back to Top

Niphkeys - Close To Me Lyrics



Niphkeys - Close To Me Lyrics




[ Featuring BNXN, Zinoleesky ]

Ibk
One, two, three
Niphkeys

[Bnxn]
If you fit tell me say you dey for me
It will be nice honey
I no go be the first to get kele, wey no dey try for me
Pause wait a minute for me (Oh-oh)
Make e no cause gbege
Before we misinterpret each other
Make I tell you as e dey be, oh na na

[Bnxn]
Oh, girl your body nice, ajeh
You should be with a guy like me
'Causе you know, no be fight I dey
Bring your body close to mе
The boys dey look your body
Say, ma dawon lohun baby eh eh eh
'Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me

[Bnxn]
I dey for your side, but ko f'ewa
Waiting on the road-side for Kusenla
Shey na because you fine? Tori o ni idi nla?
Bami pe bobo Niphkeys, ko bami faluya

[Zinoleesky]
Ah, yeah
E bami pe Niphkeys
Na him sabi do this thing
Ori omo ele to wo G-string
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, kan ni six kids
Ah, stay with me, don't come and go
She's too fine, Toyin tomato
Ah, let me be your commando
Baby, fun mi lowo bi ti Orlando
Baby, ja soro (Ja soro)
Emi ati awon temi, a ma mu e mona (A ma mu e mona)
Funmi ni freestyle, ka ma ban ko lo (Ban ko lo)
Anywhere you go, baby je ajolo (Yeah)
Ah, ah, ah

[Bnxn]
Oh, girl your body nice, ajeh
You should be with a guy like me
'Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me
The boys dey look your body
Say, ma dawon lohun baby eh eh eh
'Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me

[Bnxn]
I dey for your side, but ko f'ewa
Waiting on the road-side for Kusenla
Shey na because you fine? Tori o ni idi nla?
Bami pe bobo Niphkeys, ko bami faluya

[Zinoleesky]
Ah, yeah
E bami pe Niphkeys
Na him sabi do this thing
Ori omo ele to wo G-string
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
(Niphkeys)
Ta ba se tan, kan ni six kids
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

Ibk
One, two, three
Niphkeys

[BNXN]
If you can tell me that you're there for me
It will be nice, honey
I won't be the first to have a girl that doesn't try for me
Pause, wait a minute for me (Oh-oh)
So it doesn't cause trouble
Before we misunderstand each other
Let me tell you how it is, oh na na

[BNXN]
Oh, girl, your body is nice, ajeh
You should be with a guy like me
'Cause you know, I'm not here to fight
Bring your body close to me
The boys are checking out your body
Tell them to leave you alone, baby, eh eh eh
'Cause you know, I'm not here to fight
Bring your body close to me

[BNXN]
I'm by your side, but no love in return
Waiting on the roadside for Kusenla
Is it because you're fine? Because of your big behind?
Call my guy Niphkeys, tell him to bring the fun

[Zinoleesky]
Ah, yeah
Call Niphkeys for me
He's the one who knows how to do this thing
The pretty girl wearing a G-string
She likes to chat with me
I love it when she kisses me
When we're done, we'll have six kids
Ah, stay with me, don't come and go
She's so fine, Toyin tomato
Ah, let me be your commando
Baby, give me money like Orlando
Baby, speak up (Speak up)
Me and my people, we'll treat you well (We'll treat you well)
Give me a freestyle, so we don't go dry
Anywhere you go, baby, let's go together
Ah, ah, ah

[BNXN]
Oh, girl, your body is nice, ajeh
You should be with a guy like me
'Cause you know, I'm not here to fight
Bring your body close to me
The boys are checking out your body
Tell them to leave you alone, baby, eh eh eh
'Cause you know, I'm not here to fight
Bring your body close to me

[BNXN]
I'm by your side, but no love in return
Waiting on the roadside for Kusenla
Is it because you're fine? Because of your big behind?
Call my guy Niphkeys, tell him to bring the fun

[Zinoleesky]
Ah, yeah
Call Niphkeys for me
He's the one who knows how to do this thing
The pretty girl wearing a G-string
She likes to chat with me
I love it when she kisses me
(Niphkeys)
When we're done, we'll have six kids
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ibk
One, two, three
Niphkeys

[Bnxn]
If you fit tell me say you dey for me
It will be nice honey
I no go be the first to get kele, wey no dey try for me
Pause wait a minute for me (Oh-oh)
Make e no cause gbege
Before we misinterpret each other
Make I tell you as e dey be, oh na na

[Bnxn]
Oh, girl your body nice, ajeh
You should be with a guy like me
'Causе you know, no be fight I dey
Bring your body close to mе
The boys dey look your body
Say, ma dawon lohun baby eh eh eh
'Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me

[Bnxn]
I dey for your side, but ko f'ewa
Waiting on the road-side for Kusenla
Shey na because you fine? Tori o ni idi nla?
Bami pe bobo Niphkeys, ko bami faluya

[Zinoleesky]
Ah, yeah
E bami pe Niphkeys
Na him sabi do this thing
Ori omo ele to wo G-string
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, kan ni six kids
Ah, stay with me, don't come and go
She's too fine, Toyin tomato
Ah, let me be your commando
Baby, fun mi lowo bi ti Orlando
Baby, ja soro (Ja soro)
Emi ati awon temi, a ma mu e mona (A ma mu e mona)
Funmi ni freestyle, ka ma ban ko lo (Ban ko lo)
Anywhere you go, baby je ajolo (Yeah)
Ah, ah, ah

[Bnxn]
Oh, girl your body nice, ajeh
You should be with a guy like me
'Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me
The boys dey look your body
Say, ma dawon lohun baby eh eh eh
'Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me

[Bnxn]
I dey for your side, but ko f'ewa
Waiting on the road-side for Kusenla
Shey na because you fine? Tori o ni idi nla?
Bami pe bobo Niphkeys, ko bami faluya

[Zinoleesky]
Ah, yeah
E bami pe Niphkeys
Na him sabi do this thing
Ori omo ele to wo G-string
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
(Niphkeys)
Ta ba se tan, kan ni six kids
[ Correct these Lyrics ]
English

Ibk
One, two, three
Niphkeys

[BNXN]
If you can tell me that you're there for me
It will be nice, honey
I won't be the first to have a girl that doesn't try for me
Pause, wait a minute for me (Oh-oh)
So it doesn't cause trouble
Before we misunderstand each other
Let me tell you how it is, oh na na

[BNXN]
Oh, girl, your body is nice, ajeh
You should be with a guy like me
'Cause you know, I'm not here to fight
Bring your body close to me
The boys are checking out your body
Tell them to leave you alone, baby, eh eh eh
'Cause you know, I'm not here to fight
Bring your body close to me

[BNXN]
I'm by your side, but no love in return
Waiting on the roadside for Kusenla
Is it because you're fine? Because of your big behind?
Call my guy Niphkeys, tell him to bring the fun

[Zinoleesky]
Ah, yeah
Call Niphkeys for me
He's the one who knows how to do this thing
The pretty girl wearing a G-string
She likes to chat with me
I love it when she kisses me
When we're done, we'll have six kids
Ah, stay with me, don't come and go
She's so fine, Toyin tomato
Ah, let me be your commando
Baby, give me money like Orlando
Baby, speak up (Speak up)
Me and my people, we'll treat you well (We'll treat you well)
Give me a freestyle, so we don't go dry
Anywhere you go, baby, let's go together
Ah, ah, ah

[BNXN]
Oh, girl, your body is nice, ajeh
You should be with a guy like me
'Cause you know, I'm not here to fight
Bring your body close to me
The boys are checking out your body
Tell them to leave you alone, baby, eh eh eh
'Cause you know, I'm not here to fight
Bring your body close to me

[BNXN]
I'm by your side, but no love in return
Waiting on the roadside for Kusenla
Is it because you're fine? Because of your big behind?
Call my guy Niphkeys, tell him to bring the fun

[Zinoleesky]
Ah, yeah
Call Niphkeys for me
He's the one who knows how to do this thing
The pretty girl wearing a G-string
She likes to chat with me
I love it when she kisses me
(Niphkeys)
When we're done, we'll have six kids
[ Correct these Lyrics ]

Back to: Niphkeys



Niphkeys - Close To Me Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Niphkeys
Featuring: BNXN, Zinoleesky
Genre(s): Afrobeats
Released: September 20th, 2024
Year: 2024

Tags:
No tags yet