[ Featuring Kida Wonder ]
Na, na, da-ra-ra
Na, na, na
Big Kida for the mic, eh, yay
I no holy
Shey you don see oh?
Da-ra-ra-da-da-da
Ogcmaraji for here
(AY Mix on the beat)
Urhobo demon
Wake up in the morning
Then I say psalm 23
All on Jah
'Cause I know say e go be
And if you wake up
In the morning
Make you say psalm 23
All on Jah
'Cause I know say e go be
Oya Family dey call
My brothers never chop
Wetin sup?
Dem say landlord don dey come
No money for rent
Everybody dey vex
E no easy, another day
Another stress
Jah, open all the doors
For the naira and the dolls
When e go be? My age mates
Dem dey ball
Dollar don dey rise
Even naira, I no see
Omo, e tough
For this our country
So, I wake up in the morning
Then I say psalm 23
All on Jah
'Cause I know say e go be
If you wake up in the morning
Make you say psalm 23
All on Jah
'Cause I know say e go be
I know say e go be so
I stand up on my feet
Whoever counted
Us out couldn't count
I know say them Dey snooze
Even when me I no sleep
Me I don hustle
From north down to south
I know say I go free
Me I know say i go free
My I.O tell me
Say na me pay pass
Na me pray pass
Jah set my compass
Never come last
So I wake up in the morning
And I say psalm 23
All on jah cause
I know say e go be
I keep my cool
I can never loose
If e no A e go B
So I wake up in the morning
And I say psalm 23
All on jah cause
I know say e go be
And if you wake up
In the morning
Make you say psalm 23
All on jah cause
You know say e go be
Wake up in the morning
Then I say psalm 23
All on Jah
'Cause I know say e go be
And if you wake up in the morning
Make you say psalm 23
All on Jah
'Cause I know say e go be
Oya Family dey call
My brothers never chop
Wetin sup?
Dem say landlord don dey come
No money for rent
Everybody dey vex
E no easy, another day
Another stress
Jah, open all the doors
For the naira and the dolls
When e go be? My age mates
Dem dey ball