I been Dey come online
Just to make milli
So I gats to face my grind
Nobody holy
Like mama tell me
And I Dey push myself I Dey try
Push myself I Dey try
I Dey push myself I Dey try
Cause he Dey worry me
As I never blow
He Dey worry me
Funmi ni ganja pelu origin
Make I dey with kele
Wey go cool me haha
Cause he Dey worry me
As I never blow
He Dey worry me
Funmi ni ganja pelu origin
Make I dey with kele
Wey go cool me haha
Many don kpeme
Many don craze
Many don f*ck up for where dem Dey
But I Dey okay
And I still Dey chase
I keep grinding everyday
Say many don kpeme
Say many don craze
Say many don f*ck up for where dem Dey
I Dey okay
And I still Dey chase
I keep grinding everyday
Wan wa mi o
For my area wan wa mi o
But I dey find that money
Wey go cool my body
Cause he Dey worry me
As I never blow
He Dey worry me
Funmi ni ganja pelu origin
Make I dey with kele
Wey go cool me haha
Cause he Dey worry me
As I never blow
He Dey worry me
Funmi ni ganja pelu origin
Make I dey with kele
Wey go cool me haha
I been Dey come online
Just to make milli
So I gats to face my grind
Nobody holy
Like mama tell me
I been Dey come online
Just to make milli
So I gats to face my grind
Nobody holy
Like mama tell me
Yeah ye
Ola Ola Olabadboy
Olabadboy sing song
Badboy sing song
Many steeze