Back to Top

Oluwa Sky Prince - Hallelujah Lyrics



Oluwa Sky Prince - Hallelujah Lyrics




Sky Prince lelele
Saggy Master

Halle lu jah 'Halle lu jah
Halle lu 'Halle lu
Halle lu jah

If you tear your mat
You go sleep for ground

Walitalia omo no b mouth
You fit dey save person

Yourself go fit drown
I do my things jeje 'I no go rush am

If the vibes no dey 'make you no go force am
Brokeness be like demon

Pastor abeg cast am
Money na vip ' na em make me i dey find am

And if I catch am 'I go flex am

Okpo eruni wandu eka 'osi okpo wu okpo isin

Corn pudding no reach small pikin hand
E say na shit

Me I Dey do my thing 'I no Dey compete

I no fit shuk my mouth
For waiting no concern me yeah

Who go help you 'no go stress you
If you believe in God

You no go fumble
As you dey hustle 'dey struggle

Your blessing go double 'e go double

Make you stay humble' humble

Enemies want make i fall 'but baba God no gree at all
Am a child of God' so go ball

So i pray now

Halle lu jah 'Halle lu jah
Halle lu 'Halle lu
Halle lu jah

If you tear your mat
You go sleep for ground

Walitalia omo no b mouth
You fit dey save person

Yourself go fit drown
I do my things jeje 'I no go rush am


Brother man help me 'you dey send me sticker

But if you hear say I kpia ' na you go first post my banner


I thought they said ' blood is ticker than water

But right now 'all I need na my lighter and my ganja

Watin you wan use my downfall do
Shebi if we buy car 'we buy like two

If we wan ball 'we carry the two
One for me 'and one for you

Oluwa keep me in the spirit
No let them see me finish

If the money plenty ' them no go do me rubbish

So I keep it on a low low 'kobilow
My girlfriend dey show me 'shage

Otisoro

Enemies want make i fall 'but baba God no gree at all
Am a child of God' so go ball

So i pray now

Halle lu jah 'Halle lu jah
Halle lu 'Halle lu
Halle lu jah

Halle lu jah 'Halle lu jah
Halle lu 'Halle lu
Halle lu jah
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Sky Prince lelele
Saggy Master

Halle lu jah 'Halle lu jah
Halle lu 'Halle lu
Halle lu jah

If you tear your mat
You go sleep for ground

Walitalia omo no b mouth
You fit dey save person

Yourself go fit drown
I do my things jeje 'I no go rush am

If the vibes no dey 'make you no go force am
Brokeness be like demon

Pastor abeg cast am
Money na vip ' na em make me i dey find am

And if I catch am 'I go flex am

Okpo eruni wandu eka 'osi okpo wu okpo isin

Corn pudding no reach small pikin hand
E say na shit

Me I Dey do my thing 'I no Dey compete

I no fit shuk my mouth
For waiting no concern me yeah

Who go help you 'no go stress you
If you believe in God

You no go fumble
As you dey hustle 'dey struggle

Your blessing go double 'e go double

Make you stay humble' humble

Enemies want make i fall 'but baba God no gree at all
Am a child of God' so go ball

So i pray now

Halle lu jah 'Halle lu jah
Halle lu 'Halle lu
Halle lu jah

If you tear your mat
You go sleep for ground

Walitalia omo no b mouth
You fit dey save person

Yourself go fit drown
I do my things jeje 'I no go rush am


Brother man help me 'you dey send me sticker

But if you hear say I kpia ' na you go first post my banner


I thought they said ' blood is ticker than water

But right now 'all I need na my lighter and my ganja

Watin you wan use my downfall do
Shebi if we buy car 'we buy like two

If we wan ball 'we carry the two
One for me 'and one for you

Oluwa keep me in the spirit
No let them see me finish

If the money plenty ' them no go do me rubbish

So I keep it on a low low 'kobilow
My girlfriend dey show me 'shage

Otisoro

Enemies want make i fall 'but baba God no gree at all
Am a child of God' so go ball

So i pray now

Halle lu jah 'Halle lu jah
Halle lu 'Halle lu
Halle lu jah

Halle lu jah 'Halle lu jah
Halle lu 'Halle lu
Halle lu jah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Chukwuka Emmanuel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Oluwa Sky Prince - Hallelujah Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Oluwa Sky Prince
Language: English
Length: 3:50
Written by: Chukwuka Emmanuel

Tags:
No tags yet