Back to Top

Oluwajb - Pesin (Flexz) Lyrics

Oluwajb - Pesin (Flexz) Lyrics
Official

Me I just wan flex
(Me I just wan flex)
Hayayaya
(Hayayaya)
Oh yo yo yo
(Oh yo yo yo)
Hananana
(Hananana)
Elele
Pele Nbè
Opèléngè
Elele
Pele Nbè
Opèléngè
Yeah
As you dey see me so, I just dey
I been deh hustle from Monday to Thursday
So Friday, Saturday and Sunday
Na for me to flexz bro I dey club way
And as ih deh be, be like I go need one bae
Wey go dey with me because I no fit turn gay
Money changer oya gimme more bale
Make we start to deh jolly everybody wan spray
Na money I dey spend I no kill person
(I no kill person
I no kill person)
Na bannie I dey bend I no kill person
(I no kill person
I no kill person)
Na big belle big me I get I no kill person
(I no kill person
I no kill person)
Na shayo I dey shayo I no kill person
O-O-Officer I no kill person
Oya Dj ba mi loud e
Baba lo wa nbe
O sha mo gang yen
Awon oni martel
Woo fun mi ni loud cos anything is allowed here
But to ba se f'ele f'ele n'ibi a ma ground e
Ya, Copy cat na who dey copy cat?
I been steady on my reggae mo de tun le so di jazz
Dance like a baddie jhor ko ye ma wo bii trans
What's that? awon omo ase tan fe demo yen o ni class
To ba gb'enusi s'ole ba mi fon bi feere
Badbwoy nimi mio kin shay omo mommy bere
Ti mi ba ko e je o le b'ami je te
Gbe gbe gbe sun mo mi tete
Oshey o lenu bii sebe

Officer I no kill person
Na money I dey spend I no kill person
Na bannie I dey bend I no kill person
Na big belle big me I get I no kill person
Na shayo I dey shayo I no kill person
Officer I no kill person
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Adetona Ayomide
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Oluwajb

Oluwajb - Pesin (Flexz) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Oluwajb
Language: English
Length: 2:18
Written by: Adetona Ayomide

Tags:
No tags yet